BEAUTY GET LEVEL NOW!!!! (Page 7)

Date: 10-01-2009 2:59 pm (16 years ago) | Author: Chris Yemi
1 ... 4 5 6 [7] 8
- kido123 at 11-02-2009 10:25 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:26 AM
Quote from: Yaxx on 10-02-2009 08:45 PM
Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!

welcome bros...where is ur membership card ??

me sef just dey come na.... welcome me o Grin
Posted: at 11-02-2009 10:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 10:30 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 10:17 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 09:57 AM
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 09:39 AM
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:26 AM
Quote from: Yaxx on 10-02-2009 08:45 PM
Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!

welcome bros...where is ur membership card ??
This one? wey siddon on top horse dey pose? where hin wan get membership card? make hin beta apply for am first before we go send am go meet Kido fr OBLU right away!
na 4 my hand im get am na
For ur hand ke? U dn reach dat level make u dey issue membership card?
ehen nw u no dey d day i dey share 4 does wey neva collect?

Posted: at 11-02-2009 10:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 11-02-2009 10:34 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 10:30 AM
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 10:17 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 09:57 AM
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 09:39 AM
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:26 AM
Quote from: Yaxx on 10-02-2009 08:45 PM
Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!

welcome bros...where is ur membership card ??
This one? wey siddon on top horse dey pose? where hin wan get membership card? make hin beta apply for am first before we go send am go meet Kido fr OBLU right away!
na 4 my hand im get am na
For ur hand ke? U dn reach dat level make u dey issue membership card?
ehen nw u no dey d day i dey share 4 does wey neva collect?
I no dey dat time,but wait make i confirm from people first!
Posted: at 11-02-2009 10:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 11-02-2009 10:48 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:25 AM
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:26 AM
Quote from: Yaxx on 10-02-2009 08:45 PM
Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!

welcome bros...where is ur membership card ??

me sef just dey come na.... welcome me o Grin
Welcome u from where? u drink Tomboliquor or shepe? after u refuse to go School u come dey ask us to welcome u for here, je Ki orie pe O!
Posted: at 11-02-2009 10:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 11-02-2009 10:50 AM (16 years ago)
(m)
sho gbadun sha?.....
Posted: at 11-02-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 11:00 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 10:48 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:25 AM
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:26 AM
Quote from: Yaxx on 10-02-2009 08:45 PM
Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!

welcome bros...where is ur membership card ??

me sef just dey come na.... welcome me o Grin
Welcome u from where? u drink Tomboliquor or shepe? after u refuse to go School u come dey ask us to welcome u for here, je Ki orie pe O!
singing mood 2 kido..... E sà sà mà tun de,à lè ko lò ko lò.

Posted: at 11-02-2009 11:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 11-02-2009 02:05 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:50 AM
sho gbadun sha?.....
abi u fall take head knack ground? Isansa like you!!!!!!!!
Posted: at 11-02-2009 02:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 12-02-2009 03:19 AM (16 years ago)
(m)
watin dey worrrie 2 of una self..Grin..i go be refree
Posted: at 12-02-2009 03:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 12-02-2009 10:52 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:19 AM
watin dey worrrie 2 of una self..Grin..i go be refree
Refree for who and who? You drink Piss?Huh??? how me and Kido go dey fight? na beat i wan beat am , so no need for referee, na only person wey go hold bucket and towel for am i need because river shall soon flow for hin eyes!!
Posted: at 12-02-2009 10:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-02-2009 08:24 PM (16 years ago)
(m)
Hmmm,
dgreat d hunk hogan

Posted: at 12-02-2009 08:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stunn3R at 13-02-2009 12:17 AM (16 years ago)
(f)
ive heard this before.
Posted: at 13-02-2009 12:17 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- iphie at 13-02-2009 08:16 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 10:52 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:19 AM
watin dey worrrie 2 of una self..Grin..i go be refree
Refree for who and who? You drink Piss?Huh??? how me and Kido go dey fight? na beat i wan beat am , so no need for referee, na only person wey go hold bucket and towel for am i need because river shall soon flow for hin eyes!!

u wan flog kido...........him be small but mighty..............no underestimate am.........abi u no knw say im grow overnite...........by now him go don turn to shrek atleast
Posted: at 13-02-2009 08:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-02-2009 08:58 AM (16 years ago)
(m)
Hw u tak knw?

Posted: at 13-02-2009 08:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 13-02-2009 10:45 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:19 AM
watin dey worrrie 2 of una self..Grin..i go be refree

emma ... no beg me o. i go wound person for here na.. Grin where dgreat?
Posted: at 13-02-2009 10:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-02-2009 10:55 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 13-02-2009 10:45 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:19 AM
watin dey worrrie 2 of una self..Grin..i go be refree

emma ... no beg me o. i go wound person for here na.. Grin where dgreat?
im dey on top tree dey tap palm wine na

Posted: at 13-02-2009 10:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bbagezeh at 13-02-2009 12:08 PM (16 years ago)
(f)
hello u try
Posted: at 13-02-2009 12:08 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Toinsauller at 13-02-2009 12:34 PM (16 years ago)
(m)
Dgreatest! I fel ya most especiali ur response 2 dose reply. Dats hookie enough deud
Posted: at 13-02-2009 12:34 PM (16 years ago) | Upcoming

- Gwhy at 13-02-2009 12:41 PM (16 years ago)
(m)
Nc

Posted: at 13-02-2009 12:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 13-02-2009 12:41 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 13-02-2009 10:55 AM
Quote from: kido123 on 13-02-2009 10:45 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:19 AM
watin dey worrrie 2 of una self..Grin..i go be refree

emma ... no beg me o. i go wound person for here na.. Grin where dgreat?
im dey on top tree dey tap palm wine na

dgreat go shoot film 4 aso rock.............u no knw
Posted: at 13-02-2009 12:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  3. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  7. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  8. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  9. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  10. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores

THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos

TOP MEMBERS:

Featured Discussions