dinho4lyf at 5-02-2009 07:50 PM (16 years ago) (m) pirate Posted: at 5-02-2009 07:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pirate
dinho watin u dey pirate na? Posted: at 6-02-2009 05:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bros you try. No mind them. But you go meet Onyi for more training. She tell me say you never graduate from her school, you just escape.
U sure say na Onyin tell u this thing wey u dey talk? make she come talk am by herself !!!!!! hmmm u dey sure say no b onyin b d wife wey dem collect change ontop,no b me talk am o.Na kido tel me ystday!  gwhy... i've warned u several times to shape your tongue, anymore of dat i'll take it to next level...i've not insulted u b4 but i find out u don't like 2 respect ur self...reverse that ur reply to ur sister then u'll understand me ok? Posted: at 9-02-2009 08:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pirate
dinho watin u dey pirate na? Im dey pirate Ronaldinho na... you no see im profile pics
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 9-02-2009 08:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 9-02-2009 09:17 AM (16 years ago) (m) Bros you try. No mind them. But you go meet Onyi for more training. She tell me say you never graduate from her school, you just escape.
U sure say na Onyin tell u this thing wey u dey talk? make she come talk am by herself !!!!!! hmmm u dey sure say no b onyin b d wife wey dem collect change ontop,no b me talk am o.Na kido tel me ystday!  gwhy... i've warned u several times to shape your tongue, anymore of dat i'll take it to next level...i've not insulted u b4 but i find out u don't like 2 respect ur self...reverse that ur reply to ur sister then u'll understand me ok?  hmmm u don turn am 2 fight b dat o,no b play i dey 4lo u play,or is dis nt d..
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 9-02-2009 09:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 9-02-2009 09:48 AM (16 years ago) (m) Bros you try. No mind them. But you go meet Onyi for more training. She tell me say you never graduate from her school, you just escape.
U sure say na Onyin tell u this thing wey u dey talk? make she come talk am by herself !!!!!! hmmm u dey sure say no b onyin b d wife wey dem collect change ontop,no b me talk am o.Na kido tel me ystday!  gwhy... i've warned u several times to shape your tongue, anymore of dat i'll take it to next level...i've not insulted u b4 but i find out u don't like 2 respect ur self...reverse that ur reply to ur sister then u'll understand me ok?  hmmm u don turn am 2 fight b dat o,no b play i dey 4lo u play,or is dis nt d.. u dey fear? Posted: at 9-02-2009 09:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 9-02-2009 10:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 9-02-2009 02:24 PM (16 years ago) (m) Fear say wetin happen?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 9-02-2009 02:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fear say wetin happen?
Dem wan push u abi?  ? dem go soon leave u alone!!! Posted: at 10-02-2009 05:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 10-02-2009 05:27 PM (16 years ago) (m) this place no be molue na? who dey push again?.... if anybody dey push , make man no push me o but omoT or onyin fit push me........ Posted: at 10-02-2009 05:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
swissuche at 10-02-2009 08:14 PM (16 years ago) (f) Who is pushing who? abeg am new here, Nobody should push me oh! Posted: at 10-02-2009 08:14 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Yaxx at 10-02-2009 08:45 PM (16 years ago) (m) Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!! Posted: at 10-02-2009 08:45 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 09:02 PM (16 years ago) (m) Fear say wetin happen?
Dem wan push u abi?  ? dem go soon leave u alone!!! u 4lo join?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 09:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Who is pushing who? abeg am new here, Nobody should push me oh!
lol..u self no do watin them go take push u ooo.. Posted: at 11-02-2009 12:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Who is pushing who? abeg am new here, Nobody should push me oh!
lol..u self no do watin them go take push u ooo..  U wan push am? Posted: at 11-02-2009 01:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!
welcome bros...where is ur membership card ?? Posted: at 11-02-2009 07:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!
welcome bros...where is ur membership card ?? This one? wey siddon on top horse dey pose? where hin wan get membership card? make hin beta apply for am first before we go send am go meet Kido fr OBLU right away! Posted: at 11-02-2009 09:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 11-02-2009 09:57 AM (16 years ago) (m) Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!
welcome bros...where is ur membership card ?? This one? wey siddon on top horse dey pose? where hin wan get membership card? make hin beta apply for am first before we go send am go meet Kido fr OBLU right away! na 4 my hand im get am na
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 11-02-2009 09:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!
welcome bros...where is ur membership card ?? This one? wey siddon on top horse dey pose? where hin wan get membership card? make hin beta apply for am first before we go send am go meet Kido fr OBLU right away! na 4 my hand im get am na For ur hand ke? U dn reach dat level make u dey issue membership card? Posted: at 11-02-2009 10:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-02-2009 10:21 AM (16 years ago) (m) Y cant u brodas least smile at a joke. Y all dis attack on somone tryna crack a joke? Pss!!
ATHINK YOU WAN SHOW YOUR SMALL SEF ABI? Posted: at 11-02-2009 10:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |