rezi


Posted: at | |
Quote from: rezimero on 13-01-2009 10:50 PM una no think me know say na wedding ring b4? rezi ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 07:04 AM ![]() ![]() ![]() ![]() wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep?
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 14-01-2009 07:33 AM Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 07:04 AM ![]() ![]() ![]() ![]() wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep? i just want ask u that oooooo u con over take me...watin u dey do na u no sleep u know say u be woman sorry lady sorry...emmmmm
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 07:37 AM Quote from: onyinyenaija on 14-01-2009 07:33 AM Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 07:04 AM ![]() ![]() ![]() ![]() wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep? i just want ask u that oooooo u con over take me...watin u dey do na u no sleep u know say u be woman sorry lady sorry...emmmmm emmmmm what? talk am if u no dey fear, make i send holy ghost fire on u this morning. ![]() ![]()
| |||||
Hah hah na wa oo,i tink say na dat tin u dey talk oo bt nw i gt am.nice 1 Reply
| |||||
Thank God say na ring dey my mind. Reply
| |||||
Quote from: owuladewa on 14-01-2009 10:59 AM Hah hah na wa oo,i tink say na dat tin u dey talk oo bt nw i gt am.nice 1 wetin be the tin? ![]()
| |||||
na na na na ........ Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 14-01-2009 05:25 PM na na na na ........ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na na wat? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u don talk am now..lol Reply
| |||||
i no talk anything i only open mouth Reply
| |||||
u wan hear am....... Reply
| |||||
well then Replylol... Woman Of Valor~~~~I Am DeStInEd FOr gReAtNeSs
| |||||
Quote from: dannyjoy2t on 15-01-2009 10:22 PM Under ground anybody wey read this joke dey think the same thing. I beg make we all say the truth o! na em be say u follow get corrupt mind too... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: DarkCoco on 16-01-2009 08:26 AM well then lol... sexy babe... just like ur colour, do u mind if we are friends? ![]() ![]()
| |||||
@Onyinyenaija na only girl u wan b frnd with? Just asking. Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 16-01-2009 02:05 PM Quote from: DarkCoco on 16-01-2009 08:26 AM well then lol... sexy babe... just like ur colour, do u mind if we are friends? ![]() ![]() yes na...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i don fear Reply
| |||||
Quote from: Doshe on 16-01-2009 02:15 PM @Onyinyenaija na only girl u wan b frnd with? Just asking. u wan make i befriend u?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)