Katee at 8-11-2011 08:29 AM (13 years ago) (f) nametalkam, d rubbish u post dis days are more dan reasonable news. Why? Are dey paying u 4 news on NP? I need answers 2 justify dis nonsense abt someone singing praise and worship in a church. Mcheeeeeeeeew. Posted: at 8-11-2011 08:29 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 8-11-2011 08:59 AM (13 years ago) (f) at least she is saved daz wat maters in dis world Posted: at 8-11-2011 08:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Ann4Best at 8-11-2011 09:10 AM (13 years ago) (f) @Poster, u r a great gossip, if u r a woman, God only know wht u wil do 2 ur family and others Posted: at 8-11-2011 09:10 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimber at 8-11-2011 09:34 AM (13 years ago) (f) Cos ee born for tuface na him evrybody dey talk if na me dey there who will call me born again na so life be cos she born for international star niger make una grow up;una locality too moch abeg make i pass jor LOLOFOFO TOO MUCH. Posted: at 8-11-2011 09:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
eoadex2003 at 8-11-2011 09:36 AM (13 years ago) (m) Thank God 4 dat Posted: at 8-11-2011 09:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
precious44 at 8-11-2011 09:46 AM (13 years ago) (f) i came, i saw and i pass<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<< no comment Posted: at 8-11-2011 09:46 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Evrarocks at 8-11-2011 09:48 AM (13 years ago) (m) Who carez na, abi na crime 2 repent ni Posted: at 8-11-2011 09:48 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nawetin at 8-11-2011 10:05 AM (13 years ago) (m) All have sin and falling short of the glory of lord. Its time to repent 4 the kingdom of God at hand. Posted: at 8-11-2011 10:05 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
DHash at 8-11-2011 10:35 AM (13 years ago) (m) Posted: at 8-11-2011 10:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
x_carddy at 8-11-2011 10:41 AM (13 years ago) (m) MAN BETTER CLOSE THIS COST YOU ARE A BUZZY BODY , YOU DAY phyuk UP Posted: at 8-11-2011 10:41 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kattie77 at 8-11-2011 11:34 AM (13 years ago) (f) abeg poster dont mind all these people criticizing u but if u dont want me to join dem u ve to explain how she got pregnant thru a kiss Posted: at 8-11-2011 11:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
boy2luv1 at 8-11-2011 11:48 AM (13 years ago) (m) 3baba u much jooooooooooooooooooooooor Posted: at 8-11-2011 11:48 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ugojiegbe at 8-11-2011 12:22 PM (13 years ago) (m) seek the face of GOD first and other things shall be added unto u Posted: at 8-11-2011 12:22 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
monte4me at 8-11-2011 12:35 PM (13 years ago) (m) If she is BORN AGAIN, I am very happy for her. Posted: at 8-11-2011 12:35 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
smile77 at 8-11-2011 12:40 PM (13 years ago) (m) Una nor wan live my 2baba for me nor b only him dey this biz.. Posted: at 8-11-2011 12:40 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
very interesting Posted: at 8-11-2011 01:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umuyo101 at 8-11-2011 01:23 PM (13 years ago) (m) I STRONGLY BELIEVE SAY THIS POSTER NA WOMAN, BCOS NA WOMEN DEY GOSIP, NO BE MEN. MEN DEY CORRECT, DEM DEY COOL, CALM AND STRONG. GOD KNOW WHY HIM CREATE MAN B4 WOMAN. Posted: at 8-11-2011 01:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lekan22 at 8-11-2011 01:38 PM (13 years ago) (m) Good. Posted: at 8-11-2011 01:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prettybon at 8-11-2011 01:41 PM (13 years ago) (f) lol...i mean he got no job..imagine,so praise n worship is now a crime? Posted: at 8-11-2011 01:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
malikdadon at 8-11-2011 01:57 PM (13 years ago) (m) hw she no go turn bornagain........after she don hama 2baba....insurance cover am nw so she no need 2 hustle again.....no by liein 4 ground or kneelin down O..... Posted: at 8-11-2011 01:57 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |