Closed or open ? (Page 7)

Date: 15-11-2011 12:16 pm (13 years ago) | Author: Onyinyechi Miracle
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 22
- onyiis at 15-11-2011 08:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 15-11-2011 08:32 PM
not at all...its Onyiss she sabi lie well well

see as u just dey tremble before a fellow man like u

Posted: at 15-11-2011 08:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 15-11-2011 08:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: trolling on 15-11-2011 08:34 PM
anyways i have some netflix movies dat i wanna watch before i go work
i am watching desprate women rite now

Posted: at 15-11-2011 08:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 15-11-2011 08:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-11-2011 08:39 PM
see as u just dey tremble before a fellow man like u
no mind am mallorca she wan use dat trick wey she dey use for her husband on yu, u know say me and yu we be paddy-paddy
Posted: at 15-11-2011 08:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 15-11-2011 08:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-11-2011 08:36 PM
lolz ............i dey fear this una  professies  Grin Grin Grin Grin Grin


is not something we made up and say, it is written in the Book of all books. I wonder why some of you intellectual ones read without meditating. When u read ask for the spirit of understanding and meditation  Cheesy Cheesy

Posted: at 15-11-2011 08:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 15-11-2011 08:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-11-2011 08:39 PM
see as u just dey tremble before a fellow man like u
e concern u?

Posted: at 15-11-2011 08:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 15-11-2011 08:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: trolling on 15-11-2011 08:43 PM
no mind am mallorca she wan use dat trick wey she dey use for her husband on yu, u know say me and yu we be paddy-paddy
i no dey mind her o...her tricks can onli work for her Hubby nobi me....we remain pady pady for life Smiley Smiley

Posted: at 15-11-2011 08:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 15-11-2011 08:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: dirtykid on 15-11-2011 08:44 PM

is not something we made up and say, it is written in the Book of all books. I wonder why some of you intellectual ones read without meditating. When u read ask for the spirit of understanding and meditation  Cheesy Cheesy
dont go too hard on her yu know she is a woman..before she start to dey ask say make we say sorry to her, u know their hearts are fragile  Cheesy
Posted: at 15-11-2011 08:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 15-11-2011 08:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 15-11-2011 08:43 PM
no mind am mallorca she wan use dat trick wey she dey use for her husband on yu, u know say me and yu we be paddy-paddy

lolz  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-11-2011 08:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2011 08:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 15-11-2011 08:44 PM

is not something we made up and say, it is written in the Book of all books. I wonder why some of you intellectual ones read without meditating. When u read ask for the spirit of understanding and meditation  Cheesy Cheesy

a beg give me the quotation !

Posted: at 15-11-2011 08:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2011 08:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 15-11-2011 08:44 PM
e concern u?

lolz ..............na ur fellow pal dey make u soo jittery  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-11-2011 08:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2011 08:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 15-11-2011 08:47 PM
i no dey mind her o...her tricks can onli work for her Hubby nobi me....we remain pady pady for life Smiley Smiley

eeiyaaaa !!!!!! man wrapper !! Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-11-2011 08:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2011 08:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 15-11-2011 08:47 PM
dont go too hard on her yu know she is a woman..before she start to dey ask say make we say sorry to her, u know their hearts are fragile  Cheesy

heheheheheeeeeeeeeeeeeeee !!! a beg i no wan laf ooo

Posted: at 15-11-2011 08:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 15-11-2011 08:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: trolling on 15-11-2011 08:47 PM
dont go too hard on her yu know she is a woman..before she start to dey ask say make we say sorry to her, u know their hearts are fragile  Cheesy


lolz  Grin Grin Grin

Posted: at 15-11-2011 08:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 15-11-2011 08:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-11-2011 08:51 PM
lolz ..............na ur fellow pal dey make u soo jittery  Grin Grin Grin Grin
yes n yes

Posted: at 15-11-2011 08:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2011 08:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 15-11-2011 08:47 PM
dont go too hard on her yu know she is a woman..before she start to dey ask say make we say sorry to her, u know their hearts are fragile  Cheesy

and if he does that ............i rightfully deserve the word  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 15-11-2011 08:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2011 08:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 15-11-2011 08:58 PM
yes n yes

I'll reserve my comment ! Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 15-11-2011 08:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 15-11-2011 09:01 PM (13 years ago)
(m)
no time for inspection just close ur eyes and let the spirit lead you
Posted: at 15-11-2011 09:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 15-11-2011 09:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 15-11-2011 08:30 PM
i beliv u sha, ebe obu na ezigbo enyi gi nwoke ako goro gi exprience nke ya... no need mu nwa iko nkem,
but some chick no dey even try to try...Tufiakwa!!!!
chere ka umu nwayi a log out....agam enyi gi testimony maka ofu omaricha nwa ikpu ya na esi ka gutter Oshodi market

Posted: at 15-11-2011 09:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 15-11-2011 09:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 15-11-2011 08:52 PM
eeiyaaaa !!!!!! man wrapper !! Grin Grin Grin Grin
woman bra Tongue

Posted: at 15-11-2011 09:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 15-11-2011 09:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on 15-11-2011 09:01 PM
no time for inspection just close ur eyes and let the spirit lead you

heheheeeeeeeeeeee !!!

Posted: at 15-11-2011 09:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 22

Featured Discussions