flameo at 19-11-2011 04:10 AM (11 years ago) (m) 25yrs old and u r still disturbing him? Posted: at 19-11-2011 04:10 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Henchmann at 19-11-2011 10:29 AM (11 years ago) (m) I agree...he not no child, he might have more sence than his parents, but needs to b on his own
sheh una no no emme? who dash am pikin, na yim sef im dey talk about. im papa sieze im fone con see seductive pictures, so him and im papa nai dey make d argument. Posted: at 19-11-2011 10:29 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmandazie at 19-11-2011 11:15 AM (11 years ago) (m) Emma! i see say u don dey improvice, just bcos u want to talk to sophie. All this ur tricks don dey make me vex ooo
sheh una no no emme? who dash am pikin, na yim sef im dey talk about. im papa sieze im fone con see seductive pictures, so him and im papa nai dey make d argument.
You again behind me, You get ya luck i be absent yesterday, I for sand paper ya mouth  Sophie dey right 4 my bedroom now now so! Posted: at 19-11-2011 11:15 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmandazie at 19-11-2011 11:17 AM (11 years ago) (m) That said, the trouble here na say this boy distrub my household in the night, na why I seize his fone! If he think say yi don big make him go find his own house na, & be doing what pleases him! Posted: at 19-11-2011 11:17 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i don't parental control is still effective anymore cos it makes children go wild when they gets to the higher institution cos there is no parental control there anymore Posted: at 19-11-2011 11:33 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Emmandazie at 19-11-2011 11:36 AM (11 years ago) (m) Ousssssh, come see rove birds! Wuna dey play rove in my post? Posted: at 19-11-2011 11:36 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Henchmann at 19-11-2011 11:52 AM (11 years ago) (m) Emma go sleep. instead of you to appreciate say we get time they look your topic, let alone discuss our relationship, u dey dia dey complain. Posted: at 19-11-2011 11:52 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmandazie at 19-11-2011 11:58 AM (11 years ago) (m) Reply |
Henchmann at 19-11-2011 12:13 PM (11 years ago) (m) U see ur life? boi wey dem form say im be man. why u con dey make mistake? abi u no no wetin u be? only me nai know how to discover ur lies. U better tell us d truth say na u b d purn boi. Posted: at 19-11-2011 12:13 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmandazie at 19-11-2011 12:22 PM (11 years ago) (m) Open ya mouth again, I go hench you correct! Posted: at 19-11-2011 12:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kelechi86 at 19-11-2011 06:47 PM (11 years ago) (f) he is a man and potential father Posted: at 19-11-2011 06:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
may regard to all naijapal. continue pray to our be love country!...... Posted: at 19-11-2011 07:02 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 19-11-2011 07:22 PM (11 years ago) (f) Emma! i see say u don dey improvice, just bcos u want to talk to sophie. All this ur tricks don dey make me vex ooo
Lie lie emma, who dash u pickin? go find who u go fool, maybe sophie not people like me.
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-11-2011 07:22 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
child wey go spoil go spoil...so just pray they choose the good from the bad.... Posted: at 20-11-2011 11:08 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 20-11-2011 12:40 PM (11 years ago) (f) re yu jealous
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-11-2011 12:40 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
senator76 at 20-11-2011 02:42 PM (11 years ago) (m) how old is messi? Posted: at 20-11-2011 02:42 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
senator76 at 20-11-2011 02:50 PM (11 years ago) (m) mama bomboy pls can u tell me how old where u when u got married?u still dey control a man that supose to have his own family,my adicve to u is to becarefull b4 one of ur eyes will fellow it..........that is why many of our children live their life in a secret why.... Posted: at 20-11-2011 02:50 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
no longer effective Posted: at 20-11-2011 03:56 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 20-11-2011 04:21 PM (11 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-11-2011 04:21 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
smallboy10 at 20-11-2011 04:45 PM (11 years ago) (m) Get him a wife he is no longer a child. Posted: at 20-11-2011 04:45 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |