
Posted: at | |
![]()
| |||||
Quote from: boye143 on 19-11-2011 12:50 AM I agree...he not no child, he might have more sence than his parents, but needs to b on his own sheh una no no emme? who dash am pikin, na yim sef im dey talk about. im papa sieze im fone con see seductive pictures, so him and im papa nai dey make d argument.
| |||||
Quote from: Henchmann on 18-11-2011 06:38 PM Emma! i see say u don dey improvice, just bcos u want to talk to sophie. All this ur tricks don dey make me vex ooo Quote from: Henchmann on 19-11-2011 10:29 AM sheh una no no emme? You again behind me, You get ya luck i be absent yesterday, I for sand paper ya mouth who dash am pikin, na yim sef im dey talk about. im papa sieze im fone con see seductive pictures, so him and im papa nai dey make d argument. ![]() ![]() ![]() ![]() Sophie dey right 4 my bedroom now now so!
| |||||
That said, the trouble here na say this boy distrub my household in the night, na why I seize his fone! If he think say yi don big make him go find his own house na, & be doing what pleases him! Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i don't parental control is still effective anymore cos Replyit makes children go wild when they gets to the higher institution cos there is no parental control there anymore
| |||||
Quote from: kebella on 18-11-2011 09:17 PM thank yu too............love much Ousssssh, come see rove birds! Wuna dey play rove in my post? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Emma go sleep. instead of you to appreciate say we get time they look your topic, let alone discuss our relationship, u dey dia dey complain. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Oya, make I no complain, soon my post go be wuna love bed ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
U see ur life? boi wey dem form say im be man. why u con dey make mistake? abi u no no wetin u be? Replyonly me nai know how to discover ur lies. U better tell us d truth say na u b d purn boi.
| |||||
Open ya mouth again, I go hench you correct! Reply
| |||||
he is a man and potential father Reply
| |||||
may regard to all naijapal. continue pray to our be love country!...... Reply
| |||||
Quote from: Henchmann on 18-11-2011 06:38 PM Emma! i see say u don dey improvice, just bcos u want to talk to sophie. All this ur tricks don dey make me vex ooo Quote from: Henchmann on 18-11-2011 06:40 PM Lie lie emma, who dash u pickin? go find who u go fool, maybe sophie not people like me. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
child wey go spoil go spoil...so just pray they choose the good from the bad.... Reply
| |||||
Quote from: Emmandazie on 19-11-2011 11:36 AM Ousssssh, come see rove birds! Wuna dey play rove in my post? re yu jealous ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
how old is messi? Reply
| |||||
mama bomboy pls can u tell me how old where u when u got married?u still dey control a man that supose to have his own family,my adicve to u is to becarefull b4 one of ur eyes will fellow it..........that is why many of our children live their life in a secret why.... Reply
| |||||
no longer effective Reply
| |||||
![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Get him a wife he is no longer a child. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)