Posted: at | |
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: onyiis on 30-11-2011 02:27 PM i see men no dey like am but na dem dey die on top of women ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na cos of the rate wen una take like am, na im them wan satisfy una na... them no knw say na well wen man no go dig finish till the world end.. them go come end their life there.. all na 4 una to be happy...
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 02:29 PM what else if not to cut Oleh!! cos na ur own wen e go cut am gv u, why u no cut ur own gv am, i think say una too super.. as u no need am, as u no like sex, why e go cut am gv u... No!! i must go this strike nw, and i mean nw.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 02:32 PM Na cos of the rate wen una take like am, na im them wan satisfy una na... them no knw say na well wen man no go dig finish till the world end.. them go come end their life there.. all na 4 una to be happy... na so men fool rich ? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
u must be joking...u want me to die? come joor..am just kidding naaaaaaaaaaaaaaaa..person no dey play wit u again?? :'( :'( ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 01:58 PM Ok babi.. no cry again, i no go go again.. oya tk ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyiis on 30-11-2011 02:38 PM na so men fool rich ? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No be foolishness.. na that pride and ego of i do am well, and wht does she think about my performance na im they kill them..
| |||||
Quote from: onyiis on 30-11-2011 01:27 PM i wonder who needs the YU GUYS SHUD STOP SEDUCING MY MAN ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 30-11-2011 02:42 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() heheheheheeeeeeeeeee !!! u come late for class and u start by squeezing ur face and crying ? "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 02:42 PM No be foolishness.. na that pride and ego of i do am well, and wht does she think about my performance na im they kill them.. heheheheheeeeeeeeee !!! ego turn to foolishness ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: kebella on 30-11-2011 02:44 PM YU GUYS SHUD STOP SEDUCING MY MAN ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who be ur man , na the one wey Sophie don milk dry ? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-11-2011 02:40 PM u must be joking...u want me to die? come joor..am just kidding naaaaaaaaaaaaaaaa..person no dey play wit u again?? :'( :'( wen u do finish u go dey cry 4 me.. oya e don do, i no go go again.. ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 30-11-2011 02:42 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who's beatin mi babi?? no cry.. she only dey solicit on ur behalf ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 02:47 PM wen u do finish u go dey cry 4 me.. oya e don do, i no go go again.. ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 30-11-2011 02:44 PM heheheheheeeeeeeeeee !!! u come late for class and u start by squeezing ur face and crying ? watin u come mean nw?? leave my babi alone oo.. she is fine u hear..
| |||||
Quote from: onyiis on 30-11-2011 02:45 PM heheheheheeeeeeeeee !!! ego turn to foolishness ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() all na 4 una to be happy oo... nw u don dey call am foolishness ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 02:51 PM watin u come mean nw?? leave my babi alone oo.. she is fine u hear.. she is fine because u've been cheating on her all day !! "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: dhowafe on 30-11-2011 02:53 PM all na 4 una to be happy oo... nw u don dey call am foolishness ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() lolz ... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion