kebella at 26-12-2011 01:05 PM (13 years ago) (f) wearing my boxing glove
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 26-12-2011 01:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
truenaija2 at 26-12-2011 01:40 PM (13 years ago) (f) no ooooo make she no grab the offer oo cos i no go look her face i no get belle to give anybody the belle wey i get never do me abeg  lol  there is love in sharing lol Posted: at 26-12-2011 01:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 26-12-2011 01:41 PM (13 years ago) (f) ah! u dont know? him bobo go just throw her from heaven straight  lol  omomarty what do u say Posted: at 26-12-2011 01:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 26-12-2011 01:46 PM (13 years ago) (m) wearing my boxing glove  i dey wait
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-12-2011 01:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-12-2011 01:47 PM (13 years ago) (m) u want make i share my own belle give am??
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-12-2011 01:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 26-12-2011 01:50 PM (13 years ago) (f) i wish i was in italy of course  i would go , thanx for d compliment.... happy boxing day  i wish too.........thou am at ya end munich living tonite 2 italo
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 26-12-2011 01:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 26-12-2011 01:50 PM (13 years ago) (f) i dey wait  yu neva enter ring
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 26-12-2011 01:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-12-2011 01:51 PM (13 years ago) (m) im in jamaica............wata guan
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-12-2011 01:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-12-2011 01:52 PM (13 years ago) (m) yu neva enter ring  na me sitdown for there dey wait for u nah abi u dey fear?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-12-2011 01:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
truenaija2 at 26-12-2011 01:57 PM (13 years ago) (f) i wish too.........thou am at ya end munich living tonite 2 italo  wow thats great  money is speaking nothin do u jare  no worry one of this days i go fit come around Posted: at 26-12-2011 01:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 26-12-2011 01:57 PM (13 years ago) (f) lol Posted: at 26-12-2011 01:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 26-12-2011 01:58 PM (13 years ago) (f) Reply |
kebella at 26-12-2011 02:00 PM (13 years ago) (f) Reply |
truenaija2 at 26-12-2011 02:02 PM (13 years ago) (f) nothing mega gii  ooodiii big chic  odiii ego giii  e no easy Posted: at 26-12-2011 02:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 26-12-2011 02:03 PM (13 years ago) (f) na me sitdown for there dey wait for u nah abi u dey fear?  Posted: at 26-12-2011 02:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 26-12-2011 02:24 PM (13 years ago) (f) 2uch moni gurl........i dey feel ya swagalicious jor........abeg tak take 5..........hop sey no skypoon buy this stuff to get yu on xmas
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 26-12-2011 02:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 26-12-2011 02:25 PM (13 years ago) (f) na me sitdown for there dey wait for u nah abi u dey fear?  fear lizard ni
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 26-12-2011 02:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-12-2011 03:01 PM (13 years ago) (m) too risky
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-12-2011 03:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-12-2011 03:02 PM (13 years ago) (m) 2uch moni gurl........i dey feel ya swagalicious jor........abeg tak take 5..........hop sey no skypoon buy this stuff to get yu on xmas 
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-12-2011 03:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-12-2011 03:02 PM (13 years ago) (m) i hope u re not calling me a lizard  cos something go happen for hia now!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-12-2011 03:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |