i go hin office lol unanounced
i dress on kind wicked dressing boi
he could not help but stare endlessly at my arsenal lol i men buddy , but my own nah medium something lol no big something hahaha
then he said its cold outside , its winter and u r dressed like this
i just said me i am not freezing heheheh
men i step up my game , i am sure he wanted to ask me do u want to seduce me ,
but he no fit talk say i dey seduce am cos e no get evidence to back up hin claim lol
i just dey enjoy the effect , cos i sure say hin something dey raise as e dey look my arsenal helplessly ahahaha
i just dey laugh for my mind, d guy no know say i don step up my game, i go read everything readable dis guy must cure my craze , e make me dey knock for am , e con dey put me on waiting , make i c how e go resist my next buffet wey i prepare for him n him alone lol
next time i will do something more wicked than the former
sey hin want play , i go show am say me b talented player hoihoi;D
watchout for next tori
this one na amebo ooo
Posted: at | |