E get this guy , the guy na naija guy wey dey live for panya alias spain. Nne see me see trouble ooo na so hin come dey promise me paradise he go buy me house,he go take me go spain ,he go dey load my account every month, i just need say yes. hmmmmmmmmmm..... NAWA,anyways sha the guy con dey pesturize my life ooo, hin gojust dey park hin car everyday for front of my house dey wait for me , Na so i just say one day make i settle am before my neighbours give me name , today nah limo to morrow nah homa, this girl eeehn , na hin i gree go on a date with the bobo just to hear wetin hin gat say. na hin i order small thing , but i no chop anything cos hungry no catch me , anyways after every , the guy say make i enter car , thank GOD say my school dey close to the restaurant na hini say i go waka go back cos i get lectures , hin come say no hin want make i no where hin dey live , i surprise ooo,i con saynext time, na hin the bobo vex say hingo collect the money for the food back
chineke , na hin say abeg make hin tell me how much hin pay make i pay in hard currency the guy come mellow , GOD no say i no get shi shi for hand , i just dey make shakara anyways,my questions is guys just bcos agirl ordered and refused to eat would u go asfar as collecting your money back? and especiallly if she no follow u go house . ladies what will u do if a guy ask for his money for a date ?
Posted: at 3-12-2011 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
usman212s at 3-12-2011 04:49 PM (13 years ago) (m)
Why im no go collect im when you no gree follow am... No be the thing wey im pay for?
Posted: at 3-12-2011 04:49 PM (13 years ago) | Upcoming
chicanorose at 3-12-2011 04:54 PM (13 years ago) (f)
If i get d money with me eh, na to just pay am and if he ever try call me again eh! I go send bokoharam, militant and opc to go deal with am. But wait o! Shebi na him invite me and no bi me invite my self? So e must pay cos na him invite me. D guy na big anumanu
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 3-12-2011 04:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
solid_solid at 3-12-2011 05:13 PM (13 years ago) (m)
Quote from: truenaija2 on 3-12-2011 03:21 PM
E get this guy , the guy na naija guy wey dey live for panya alias spain. Nne see me see trouble ooo na so hin come dey promise me paradise he go buy me house,he go take me go spain ,he go dey load my account every month, i just need say yes. hmmmmmmmmmm..... NAWA,anyways sha the guy con dey pesturize my life ooo, hin gojust dey park hin car everyday for front of my house dey wait for me , Na so i just say one day make i settle am before my neighbours give me name , today nah limo to morrow nah homa, this girl eeehn , na hin i gree go on a date with the bobo just to hear wetin hin gat say. na hin i order small thing , but i no chop anything cos hungry no catch me , anyways after every , the guy say make i enter car , thank GOD say my school dey close to the restaurant na hini say i go waka go back cos i get lectures , hin come say no hin want make i no where hin dey live , i surprise ooo,i con saynext time, na hin the bobo vex say hingo collect the money for the food back
chineke , na hin say abeg make hin tell me how much hin pay make i pay in hard currency the guy come mellow , GOD no say i no get shi shi for hand , i just dey make shakara anyways,my questions is guys just bcos agirl ordered and refused to eat would u go asfar as collecting your money back? and especiallly if she no follow u go house . ladies what will u do if a guy ask for his money for a date ?
NNE NAAWAOOO ARE U KIDDING? .... LIMO AND HUMMER KWA?
Posted: at 3-12-2011 05:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
truenaija2 at 3-12-2011 11:31 PM (13 years ago) (f)
Quote from: solid_solid on 3-12-2011 05:13 PM
NNE NAAWAOOO ARE U KIDDING? .... LIMO AND HUMMER KWA?
no b say the guy get homa ooo, but u know some neighbours too dey gossip , they go just say different guys with different cars dey park everyday for front of my house der don do am for me before , i loose one guy bcos of dis kind ridiculous gossip, so just to avoid dat kain wahala , na hin i go out with the guy , make sure say i no chop , with the hope say he go free me , and i was happy he didnt call again or park his car waiting for me, i hope i was able to explain the sentence
Posted: at 3-12-2011 11:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
truenaija2 at 3-12-2011 11:36 PM (13 years ago) (f)
Quote from: chicanorose on 3-12-2011 04:54 PM
If i get d money with me eh, na to just pay am and if he ever try call me again eh! I go send bokoharam, militant and opc to go deal with am. But wait o! Shebi na him invite me and no bi me invite my self? So e must pay cos na him invite me. D guy na big anumanu
nah real anumanu, who know wetin hin dey do to get money wey make the money pain am like that
Posted: at 3-12-2011 11:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
wandepope at 4-12-2011 12:50 AM (13 years ago) (m)
what a guy! one of a kind...but if you didnt eat the food you wasted the money and if he was so into his money than into you he should have taken the food home except its not allowed.
Posted: at 4-12-2011 12:50 AM (13 years ago) | Upcoming
mediaexcell at 4-12-2011 02:44 AM (13 years ago) (m)
Quote from: truenaija2 on 3-12-2011 03:21 PM
E get this guy , the guy na naija guy wey dey live for panya alias spain. Nne see me see trouble ooo na so hin come dey promise me paradise he go buy me house,he go take me go spain ,he go dey load my account every month, i just need say yes. hmmmmmmmmmm..... NAWA,anyways sha the guy con dey pesturize my life ooo, hin gojust dey park hin car everyday for front of my house dey wait for me , Na so i just say one day make i settle am before my neighbours give me name , today nah limo to morrow nah homa, this girl eeehn , na hin i gree go on a date with the bobo just to hear wetin hin gat say. na hin i order small thing , but i no chop anything cos hungry no catch me , anyways after every , the guy say make i enter car , thank GOD say my school dey close to the restaurant na hini say i go waka go back cos i get lectures , hin come say no hin want make i no where hin dey live , i surprise ooo,i con saynext time, na hin the bobo vex say hingo collect the money for the food back
chineke , na hin say abeg make hin tell me how much hin pay make i pay in hard currency the guy come mellow , GOD no say i no get shi shi for hand , i just dey make shakara anyways,my questions is guys just bcos agirl ordered and refused to eat would u go asfar as collecting your money back? and especiallly if she no follow u go house . ladies what will u do if a guy ask for his money for a date ?
guys are not smiling these days u shud know that
Posted: at 4-12-2011 02:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
no b say the guy get homa ooo, but u know some neighbours too dey gossip , they go just say different guys with different cars dey park everyday for front of my house der don do am for me before , i loose one guy bcos of dis kind ridiculous gossip, so just to avoid dat kain wahala , na hin i go out with the guy , make sure say i no chop , with the hope say he go free me , and i was happy he didnt call again or park his car waiting for me, i hope i was able to explain the sentence
anything ur not telling us?
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!!
Posted: at 4-12-2011 01:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
truenaija2 at 4-12-2011 02:43 PM (13 years ago) (f)
Quote from: wandepope on 4-12-2011 12:50 AM
what a guy! one of a kind...but if you didnt eat the food you wasted the money and if he was so into his money than into you he should have taken the food home except its not allowed.
exactly he should have taken the food with him LOL Na real one of a kind
Posted: at 4-12-2011 02:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac