See me see wahala ooo (Page 2)

Date: 03-12-2011 3:21 pm (13 years ago) | Author: Okonkwo ore
1 [2] 3 4 5 ... 18
- truenaija2 at 4-12-2011 02:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: usman212s on  3-12-2011 04:49 PM
Why im no go collect im when you no gree follow am... No be the thing wey im pay for?

 Shocked Cheesy Cheesy ehen ehn so u sef for do am lol Cheesy i want give am nah,nah hin no gree collect Grin
Posted: at 4-12-2011 02:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 4-12-2011 02:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  4-12-2011 01:12 PM
anything ur not telling us? Undecided

na true some people too dey gossip Tongue before there give me name,lagbaja say kin ma gba oruko Tongue
Posted: at 4-12-2011 02:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 4-12-2011 06:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  4-12-2011 01:11 PM
mugu don jam maga be that Shocked Shocked Shocked

lolz  Grin Grin Grin

Posted: at 4-12-2011 06:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-12-2011 08:22 PM (13 years ago)
(m)
if u are the type that doesnt like trouble, just pay him d money and that should be the end of the whole thing.
but if u are the type that likes making trouble and dont want to be cheated, refuse to pay him and wait for his worst afterall he called for the date.

and some of this gurls (wey on dey carry any money for pocket or purse) wey dey go on a date with guys, eh! i pity una.
ur guy never run leave u for eateries b4 abi?  Undecided Undecided Undecided

Posted: at 4-12-2011 08:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 4-12-2011 09:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  4-12-2011 08:22 PM
if u are the type that doesnt like trouble, just pay him d money and that should be the end of the whole thing.
but if u are the type that likes making trouble and dont want to be cheated, refuse to pay him and wait for his worst afterall he called for the date.

and some of this gurls (wey on dey carry any money for pocket or purse) wey dey go on a date with guys, eh! i pity una.
ur guy never run leave u for eateries b4 abi?  Undecided Undecided Undecided

LOLc Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy na true u talk oooh , i thank GOD say , as i offer am hard currency hin no come change hin mind, for where i for see money pay am nah Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 4-12-2011 09:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 4-12-2011 09:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  4-12-2011 01:11 PM
mugu don jam maga be that Shocked Shocked Shocked

 Cheesy who b d mugu and who b d maga lol ehehehe : Cheesy
Posted: at 4-12-2011 09:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mediaexcell at 4-12-2011 11:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-12-2011 02:49 PM
Grin now i know ooo Grin next time i no go even go on a date i go just tell am make he talk wetin he want ,atleast that one no cost anything lol;D
me i dey interested, if na no date..
Posted: at 4-12-2011 11:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 5-12-2011 11:19 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  4-12-2011 08:22 PM
if u are the type that doesnt like trouble, just pay him d money and that should be the end of the whole thing.
but if u are the type that likes making trouble and dont want to be cheated, refuse to pay him and wait for his worst afterall he called for the date.

and some of this gurls (wey on dey carry any money for pocket or purse) wey dey go on a date with guys, eh! i pity una.
ur guy never run leave u for eateries b4 abi?  Undecided Undecided Undecided

heheheeeeeeeeeeeee !!

Posted: at 5-12-2011 11:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 5-12-2011 11:26 AM (13 years ago)
(f)
hehehehehe..wat a coincidence..Anything wey no be God own..na Devil get am...
tief catch tief.. Grin Grin Grin

Posted: at 5-12-2011 11:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 5-12-2011 11:30 AM (13 years ago)
(f)
lolz  Grin Grin Grin

Posted: at 5-12-2011 11:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 5-12-2011 11:38 AM (13 years ago)
(f)
hehehe

Posted: at 5-12-2011 11:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 5-12-2011 11:47 AM (13 years ago)
(m)
girls don see moni and wan run ...... make una chop the mugu na
Posted: at 5-12-2011 11:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 5-12-2011 11:53 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin

Posted: at 5-12-2011 11:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 5-12-2011 12:04 PM (13 years ago)
(m)
sophiebaby no be the koko i talk?
Posted: at 5-12-2011 12:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 5-12-2011 12:30 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on  5-12-2011 11:47 AM
girls don see moni and wan run ...... make una chop the mugu na

 Cheesy guys r not smiling ooh Cheesy
Posted: at 5-12-2011 12:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 5-12-2011 12:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  5-12-2011 11:26 AM
hehehehehe..wat a coincidence..Anything wey no be God own..na Devil get am...
tief catch tief.. Grin Grin Grin

ehn ah AH ahahahaha sophie i no understand ooh Cheesy
Posted: at 5-12-2011 12:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 5-12-2011 12:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mediaexcell on  4-12-2011 11:46 PM
me i dey interested, if na no date..

i no know say u like free thing ooh Cheesy , awuf dey purge belle ooh  Tongue
Posted: at 5-12-2011 12:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 5-12-2011 12:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on  5-12-2011 12:04 PM
sophiebaby no be the koko i talk?

no be all mugu be mugu naaaaaaaaaa..chop i chop....no be so? Hehehehehehe

Posted: at 5-12-2011 12:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 5-12-2011 12:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  5-12-2011 12:32 PM
ehn ah AH ahahahaha sophie i no understand ooh Cheesy

tief catch tief naaaaaaaaa...u catch am

Posted: at 5-12-2011 12:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 5-12-2011 01:09 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 5-12-2011 01:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 18

Featured Discussions