See me see wahala ooo (Page 4)

Date: 03-12-2011 3:21 pm (13 years ago) | Author: Okonkwo ore
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 18
- kebella at 5-12-2011 02:54 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 5-12-2011 02:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 5-12-2011 02:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  5-12-2011 02:27 PM
aaaaaaaaaaaah Grin
babe yu dey type offline..........this guy make yu go invisible lol Shocked

Posted: at 5-12-2011 02:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 5-12-2011 03:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  3-12-2011 03:21 PM
E get this guy , the guy na naija guy wey dey live for panya alias spain. Nne see me see trouble ooo Shocked  na so hin come dey promise me paradise he go buy me house,he go take me go spain ,he go dey load my account every month, i just need say yes. hmmmmmmmmmm..... NAWA,anyways sha the guy con dey pesturize my life ooo, hin gojust dey park hin car everyday for front of my house dey wait for me ,  Na so i just say one day make i settle am before my neighbours give me name , today nah limo to morrow nah homa, this girl eeehn Grin, na hin i gree go on a date with the bobo  just to hear wetin hin gat say. na hin i order small thing , but i no chop anything cos hungry no catch me Tongue, anyways  after every , the guy say make i enter car , thank GOD say my school dey close to the restaurant na hini say i go waka go back cos i get lectures , hin come say no hin want make i no where hin dey live , i surprise ooo,i con saynext time, na hin the bobo vex say hingo collect the money for the food back  Shocked

chineke Grin , na hin say abeg make hin tell me how much hin pay make i pay in hard currency Grin  the guy come mellow , GOD no say i no get shi shi for hand , i just dey make shakara Tongue anyways,my questions is guys just bcos agirl ordered and refused to eat would u go asfar as collecting your money back? and especiallly if she no follow u go house . ladies what will u do if a guy ask for his money for a date ?
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-12-2011 03:22 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- FlyMamacita at 5-12-2011 04:23 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: laydeelaracraft on  5-12-2011 02:30 PM
babes sorry aunty/ big mama u wicked no be small oh  Cheesy Cheesy Cheesy

abeg call me babes ooo who giv me dat title so  Roll Eyes Roll Eyes

na bcos i no like guys who act bigger then wht they are....
Posted: at 5-12-2011 04:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 5-12-2011 04:39 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-12-2011 04:39 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- FlyMamacita at 5-12-2011 04:42 PM (13 years ago)
(f)
sand enta ur eye  Huh?
Posted: at 5-12-2011 04:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 5-12-2011 05:03 PM (13 years ago)
(m)
no
abi you wan put?
Posted: at 5-12-2011 05:03 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- FlyMamacita at 5-12-2011 05:31 PM (13 years ago)
(f)
i b wan put b4 but i don change my mind
Posted: at 5-12-2011 05:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 5-12-2011 06:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  5-12-2011 05:31 PM
i b wan put b4 but i don change my mind
Grin Grin Grin
Posted: at 5-12-2011 06:59 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Skypon2002 at 5-12-2011 11:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-12-2011 09:00 PM
LOLc Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy na true u talk oooh , i thank GOD say , as i offer am hard currency hin no come change hin mind, for where i for see money pay am nah Cheesy Cheesy Cheesy

na luck u get that day  Grin Grin Grin

Posted: at 5-12-2011 11:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-12-2011 11:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  5-12-2011 11:19 AM
heheheeeeeeeeeeeee !!
Grin Grin Wink Wink
how nah?

Posted: at 5-12-2011 11:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-12-2011 11:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  5-12-2011 11:26 AM
hehehehehe..wat a coincidence..Anything wey no be God own..na Devil get am...
tief catch tief.. Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin
u mean TN na thief?  Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 5-12-2011 11:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 6-12-2011 12:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  5-12-2011 06:59 PM
Grin Grin Grin

Dis ur belle eeeehn  Lips Sealed Roll Eyes
Posted: at 6-12-2011 12:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 6-12-2011 03:06 PM (13 years ago)
(m)
wetin do am?
evidence of good living
Posted: at 6-12-2011 03:06 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- FlyMamacita at 6-12-2011 03:37 PM (13 years ago)
(f)
a gud but short life  Huh?
Posted: at 6-12-2011 03:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 6-12-2011 03:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  5-12-2011 11:10 PM
na luck u get that day  Grin Grin Grin

 WALAHI Grin Grin if not i for wash plate or them for collect my  shoe for deposit Grin Grin Grin
Posted: at 6-12-2011 03:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 6-12-2011 03:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: laydeelaracraft on  5-12-2011 02:32 PM
him no even get hummer self...free am  Grin Grin

 lol abiiioo u sabi wetin dey Grin mayb nah even bcos no b homa na hin make me dey suspect the guy   Cheesy Cheesy
Posted: at 6-12-2011 03:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 6-12-2011 03:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  5-12-2011 02:54 PM
babe yu dey type offline..........this guy make yu go invisible lol Shocked

yes oooo u see wetin dis guy don cause Tongue
Posted: at 6-12-2011 03:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 6-12-2011 03:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  5-12-2011 11:13 PM
Grin Grin Grin Grin
u mean TN na thief?  Shocked Shocked Shocked Shocked

no mind dis sophiebaby ,who no like better thing, as if if der give sophie one million even if nahfor naiara wether she go nooo, money is good joo


before  i forget skypon i still dey interested ooh, u know say i no dey chop too much, no need to b afraid  Grin Grin Grin,even if nah accountant post u give me , i go gree  Grin Grin Grin
Posted: at 6-12-2011 03:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 6-12-2011 03:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  5-12-2011 04:23 PM
abeg call me babes ooo who giv me dat title so  Roll Eyes Roll Eyes

na bcos i no like guys who act bigger then wht they are....


mama urright,nahhot water i go pour am next time Cheesy Cheesy, i mean next life Tongue
Posted: at 6-12-2011 03:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 18

Featured Discussions