belive me, u don see dem befor.
dem be dos ppl wey ba dey com ask 4 salt and maggi, or com dey fom fake visit 4 odd time.
som young babes dem, na dem do am pass.
"pls, is my friend here? hooo her fone is not going tru, pls can i wait 4 her here"
boyfriend snaaarchers.
Posted: at | |