AKIKA!!! Katakata don burst.............dem say there is no smoke without fireoooooooooooo! Since the woman has stared having such strange dreams concerning her spouse, she had better run for dear life because this is her "sixth sense warning her! "Ifunra logun agba" A word is enough for the wise. Posted: at 14-12-2011 10:40 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyeka250 at 14-12-2011 10:53 PM (12 years ago) (m) u wan try mfm? d man no no say mfm members no dey take nonsense...abeg madam divorce him b4 he uses u 4 his insatiable desire.
baby na correct talk,Finsh Posted: at 14-12-2011 10:53 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
sobello at 14-12-2011 11:54 PM (12 years ago) (m) http://sinesob.SBCMovie.com or http://sinesob.OneGreatMovie.com Posted: at 14-12-2011 11:54 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
God nan only u one know the truth Posted: at 15-12-2011 12:25 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ndjoe at 15-12-2011 01:19 AM (12 years ago) (m) na wa oo Posted: at 15-12-2011 01:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ksurrina at 15-12-2011 01:58 AM (12 years ago) (f) lol lol There is Demon Possessions which is defilement of the Body. This comes from the Heart Mark 7. There is witchcraft like the passing of the children through the fire Lev 18:21 and other abominations listed in Deut 18. Instead of ACCUSING the Husband she need to to build her one and one relationship with Jesus to know the TRUTH of what is being taught to her. John 8:31-32 Too many time persons spend their reading time listening to others instead of knowing the truth for themselves. This is why this world is like this because most persons inside the churches living in the leaders on the pulpit Judgment instead of living in their own and trying to over come it. Hugs and blessings
Godly WISDOM is to Fear God. His UNDERSTANDING is to resist the devil. Posted: at 15-12-2011 01:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
temitope15 at 15-12-2011 02:08 AM (12 years ago) (m) which adjournment be dis self if d woman con die now, na go dey say anoda tin 4 mouth, some1 said dat she always had a bad terrible dreams still na still dey adjourned case, infact if d woman die b4 den, make una sue d judgement. Posted: at 15-12-2011 02:08 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Maybe their pastor tell her to do so, fire fire fire Posted: at 15-12-2011 04:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beklas at 15-12-2011 06:32 AM (12 years ago) (f) na waoo......wahala dey Posted: at 15-12-2011 06:32 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tmt4real at 15-12-2011 07:00 AM (12 years ago) (m) @ Zion what is brain washing? The church said she should divorce her husband or what? Which politician is not fetish ? Less called a spade a spade and say where the truth is. Posted: at 15-12-2011 07:00 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
un9ja-9ja at 15-12-2011 07:28 AM (12 years ago) (m) both has turned to blac & white (opposite), so i see no reason for the man trying to hang on to what will never work...abeg alhaja grant the woman her request jare even though no be you wed them together before o!!! Posted: at 15-12-2011 07:28 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
malvin2525 at 15-12-2011 07:47 AM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 15-12-2011 07:47 AM (12 years ago) (m) Maybe their pastor tell her to do so, fire fire fire on the mountain
Posted: at 15-12-2011 07:47 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 15-12-2011 07:48 AM (12 years ago) (m) Maybe their pastor tell her to do so, fire fire fire
run run run Posted: at 15-12-2011 07:48 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 15-12-2011 08:16 AM (12 years ago) (m) Posted: at 15-12-2011 08:16 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
fortune419 at 15-12-2011 09:23 AM (12 years ago) (m) what is this life turning into....mountain of fire the my ex church...lol Posted: at 15-12-2011 09:23 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 15-12-2011 09:34 AM (12 years ago) (m) may dey woman dom get boyfriend for that church or na dey pastor dey phyuk am..this kind thing dom happen before 4years ago..dey pastos see vision for dey woman say dey husband want to kill her ..but today n na dey pastor dey marry that woman,,even has two kids with so call pastor..yeye woman ..she dey lia say her husband want to use for ritual..soo dey pastor go give her medicin to kill am ..no thing people no go see from nigeria pastors.. Posted: at 15-12-2011 09:34 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
itoroesie at 15-12-2011 09:40 AM (12 years ago) (m) no be small thing ooo Posted: at 15-12-2011 09:40 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 15-12-2011 09:41 AM (12 years ago) (m) dey truth be ,the idiot pastor is the new boyfriend..that is the truth.. ashawo ..make she carry go... Posted: at 15-12-2011 09:41 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omo_chick at 15-12-2011 10:18 AM (12 years ago) (f) What have not happened before, mama dey chop pickin for meeting, picking dey chop mama for meeting, husband dey kill wife, no be new tin d woman cud be right. Posted: at 15-12-2011 10:18 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |