digitalman at 23-01-2009 01:47 PM (16 years ago) (m) shebi u don get replacement na Posted: at 23-01-2009 01:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 01:52 PM (16 years ago) (m) shebi u don get replacement na
but she never agree yet Posted: at 23-01-2009 01:52 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
htweet at 23-01-2009 01:54 PM (16 years ago) (m) shebi u don get replacement na
Digital, never agree o. na u go join dem now. but time never reach. ok! Posted: at 23-01-2009 01:54 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 01:56 PM (16 years ago) (m) shebi u don get replacement na
Digital, never agree o. na u go join dem now. but time never reach. ok! no be digital na prencess i dey talk. Posted: at 23-01-2009 01:56 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
digitalman at 23-01-2009 01:57 PM (16 years ago) (m) shebi u don get replacement na
Digital, never agree o. na u go join dem now. but time never reach. ok! join them do wetin? kamaa Posted: at 23-01-2009 01:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
htweet at 23-01-2009 02:01 PM (16 years ago) (m) shebi u don get replacement na
Keecy never get replacement. No join am with prencess 2gether. Posted: at 23-01-2009 02:01 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 02:07 PM (16 years ago) (m) shebi u don get replacement na
Keecy never get replacement. No join am with prencess 2gether. ok i no want prencess again i want vivian instead. does it make sense like that? Posted: at 23-01-2009 02:07 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 02:19 PM (16 years ago) (m)  tell prencess tha i will be right back. Posted: at 23-01-2009 02:19 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prencess at 23-01-2009 02:20 PM (16 years ago) (f) Housel man like u Posted: at 23-01-2009 02:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
htweet at 23-01-2009 02:22 PM (16 years ago) (m) Dis guy badly need sex mate o! I beg make one lady volunteer Posted: at 23-01-2009 02:22 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 02:22 PM (16 years ago) (m) Housel man like u  prencess this is my number. 07035810783 Posted: at 23-01-2009 02:22 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
htweet at 23-01-2009 02:34 PM (16 years ago) (m) Housel man like u  prencess this is my number. 07035810783 na ur number be dis? No worry, I go spoil u wit flash Posted: at 23-01-2009 02:34 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prencess at 23-01-2009 02:36 PM (16 years ago) (f) Reply |
htweet at 23-01-2009 02:37 PM (16 years ago) (m) U fit dey call am too now? Posted: at 23-01-2009 02:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 02:47 PM (16 years ago) (m) U fit dey call am too now? if u try flash me i go burn ur credit Posted: at 23-01-2009 02:47 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
htweet at 23-01-2009 02:50 PM (16 years ago) (m) U fit dey call am too now? if u try flash me i go burn ur credit  U don turn to Timaya, wey dey burn like fire, abi? I dey get free credit from heaven everday, so casala Posted: at 23-01-2009 02:50 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mazi at 23-01-2009 02:52 PM (16 years ago) (m) no shy...try ur luck. maybe he is ur man...lol Posted: at 23-01-2009 02:52 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 02:53 PM (16 years ago) (m) so u want the guy to burn my credit that i will use to call u. no problem. Posted: at 23-01-2009 02:53 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 03:09 PM (16 years ago) (m) no shy...try ur luck. maybe he is ur man...lol mazi u are very.very..very right, in fact over right dey worry u, i just like the girl to much. Posted: at 23-01-2009 03:09 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keecy at 23-01-2009 04:26 PM (16 years ago) (m) or maybe i should just 4get about having girl friend again... what can u say to this...... Posted: at 23-01-2009 04:26 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |