TERMINATOR CAT!!!!! (Page 3)

Date: 22-01-2009 11:14 pm (16 years ago) | Author: Chris Yemi
1 2 [3]
- Sillyjokker at 2-02-2009 04:15 PM (16 years ago)
(f)
You go fear ....

Posted: at 2-02-2009 04:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-02-2009 04:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:29 PM
Quote from: rezimero on  2-02-2009 02:58 PM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 01:55 PM
Quote from: rezimero on  2-02-2009 01:37 PM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 10:56 AM
Quote from: rezimero on  2-02-2009 10:07 AM
Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 07:32 PM
Quote from: rezimero on 26-01-2009 12:46 PM
na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol?Huh? abi na gasoline una dey call am?
e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn...
When u finish preparing your drug, the one wey i dey prepare for you sef go don ready! u know say Knife no dey fit sharp sotay him come dey sharpen hin own handle!!!!!
oh, you no know say bird when im say e wise well well na from back dem dey remove im intestine?
stay there and be removing bird intestine! shey u hear? so na bird intestine u dey take prepare your medicine abi? you cal urself a doctor!!!

pikin wey no herbs, e dey call am vegetable. i sorry for u
U dey try memorize this line?Huh?Huh???
our people talk say pikin wey say im wise well well, make dem tell that pikin say im wisdom come from im papa.
degreat... take time ohhhhhhhhh
Posted: at 2-02-2009 04:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 06:42 PM (16 years ago)
(f)
rezi i no talk am say when dgreat don learn work finish e go wan over throw u.. e neva begin happen now?? 
Posted: at 2-02-2009 06:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- spark_fire at 2-02-2009 07:04 PM (16 years ago)
(f)
oh! boy, if tat guy na Gold, i no mind to trespass.......
Posted: at 2-02-2009 07:04 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 2-02-2009 09:01 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 06:42 PM
rezi i no talk am say when dgreat don learn work finish e go wan over throw u.. e neva begin happen now?? 

ooooonyin  na whhaooo 4 ooooo i dey enjoy the flow they go as them they talk proverb....i beg una too much..... Grin Grin
Posted: at 2-02-2009 09:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 2-02-2009 11:00 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-02-2009 04:39 PM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 03:29 PM
Quote from: rezimero on  2-02-2009 02:58 PM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 01:55 PM
Quote from: rezimero on  2-02-2009 01:37 PM
Quote from: degreatest2 on  2-02-2009 10:56 AM
Quote from: rezimero on  2-02-2009 10:07 AM
Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 07:32 PM
Quote from: rezimero on 26-01-2009 12:46 PM
na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol?Huh? abi na gasoline una dey call am?
e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn...
When u finish preparing your drug, the one wey i dey prepare for you sef go don ready! u know say Knife no dey fit sharp sotay him come dey sharpen hin own handle!!!!!
oh, you no know say bird when im say e wise well well na from back dem dey remove im intestine?
stay there and be removing bird intestine! shey u hear? so na bird intestine u dey take prepare your medicine abi? you cal urself a doctor!!!

pikin wey no herbs, e dey call am vegetable. i sorry for u
U dey try memorize this line?Huh?Huh???
our people talk say pikin wey say im wise well well, make dem tell that pikin say im wisdom come from im papa.
degreat... take time ohhhhhhhhh
Rezi, u fit start am oh! u know say pikin wey talk say him mama no go sleep, de pikin sef no go befriend sleep at all!!!!! XAabo oro la nso fun omoluwabi........!!!!!!!!!!
Posted: at 2-02-2009 11:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 03:07 PM (16 years ago)
(m)
Wey rezi? hin don retire?
Posted: at 14-03-2009 03:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. ‘Where Is The Black Pope?’ -Reno Omokri Slams Catholic Church, Questions Christian Leaderships

  2. "6 Weddings Aren't Enough, I Wanted To Marry Priscilla Ojo Everywhere" - Juma Jux Reveals

  3. Lagos Company Boss, Olalekan Adewoye Docked For Alleged $680,622.65 Fraud

  4. President Tinubu Appoints Princess Atika Ajana As Executive Director Of Projects For NCDC

  5. Actor Emeka Nwagbarocha Knocks Nigerians Over VeryDarkMan Welcome Party

  6. 21Yr Old Nigerian Man Released Without Jail Time After He Attacked A Man With Hammer In Poland

  7. "I Was Nearly Burnt Alive In My Office During #EndSARS Protests"- Desmond Elliott

  8. Mercy Chinwo’s Ex-Manager, EeZeeTee Granted ₦20m Bail Over Alleged $397,106 Forex Fraud

  9. PHOTOS: Troops Arrest Notorious Gunrunners, Recover Arms In Kaduna

  10. BREAKING: JAMB Releases 2025 UTME Results

  11. He Laughed At Me When I Had Issues With The Authorities -Bobrisky React To VeryDarkMan’s Arrest

  12. Leo XIV Celebrates First Mass After Historic Election As Pope

  13. My Greatest Gift & Blessing - Davido’s Babymama Celebrates Their Daughter, Hailey As She Turns


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)

  4. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  5. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  6. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  7. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  8. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  9. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  10. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot


TOP MEMBERS:

Featured Discussions