TERMINATOR CAT!!!!!

Date: 22-01-2009 11:14 pm (16 years ago) | Author: Chris Yemi
[1] 2 3
- at 22-01-2009 11:14 PM (16 years ago)
(m)
You see am? anybody wey dey misyarn for this place, be careful!!!!!

Posted: at 22-01-2009 11:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- degreatest2 at 22-01-2009 11:38 PM (16 years ago)
(m)
Emma are you there?Huh?Huh?Huh?? you go still dey abuse me? Lol!!!!!!!
Posted: at 22-01-2009 11:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 23-01-2009 05:55 AM (16 years ago)
(m)
lol......with  one way u bring....hhaaaaa....i beg...sir....i surrender..oooooo..na watin self..A.K.45 or na..A.K.....47...i beg i no wan die oooo life is good...Grin....
Posted: at 23-01-2009 05:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 23-01-2009 07:35 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 05:55 AM
lol......with  one way u bring....hhaaaaa....i beg...sir....i surrender..oooooo..na watin self..A.K.45 or na..A.K.....47...i beg i no wan die oooo life is good...Grin....
Oh boy! i no know which of the AK sef!!! but this one wey dey here fit reach like AK 100 or 1000 sef. LOL!!!!!! anyway no worry I go shoot you, just flash elder rezi, Toks and Onyinye for me, make dem see say I no dey joke with anybody at all!!!! I go just fire everybody and become president for here yes now! "coup detat" U go be my deputy. U like am Huh??
Posted: at 23-01-2009 07:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 23-01-2009 11:39 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 23-01-2009 07:35 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 05:55 AM
lol......with  one way u bring....hhaaaaa....i beg...sir....i surrender..oooooo..na watin self..A.K.45 or na..A.K.....47...i beg i no wan die oooo life is good...Grin....
Oh boy! i no know which of the AK sef!!! but this one wey dey here fit reach like AK 100 or 1000 sef. LOL!!!!!! anyway no worry I go shoot you, just flash elder rezi, Toks and Onyinye for me, make dem see say I no dey joke with anybody at all!!!! I go just fire everybody and become president for here yes now! "coup detat" U go be my deputy. U like am Huh??

DEPUTY.... Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 23-01-2009 11:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 23-01-2009 05:07 PM (16 years ago)
(m)
thank God i no dey follow person argue for here .... see wetin dem for send come manpikin... Grin
Posted: at 23-01-2009 05:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 23-01-2009 08:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 22-01-2009 11:14 PM
You see am? anybody wey dey misyarn for this place, be careful!!!!!

hhmm


Posted: at 23-01-2009 08:46 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyinyenaija at 24-01-2009 07:02 AM (16 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin ... Ak 1000? dat kind rat go pass osama
Posted: at 24-01-2009 07:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 24-01-2009 09:03 PM (16 years ago)
(m)
degreatest, you don take your agbo dis morning?
Posted: at 24-01-2009 09:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 24-01-2009 09:05 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 24-01-2009 09:03 PM
degreatest, you don take your agbo dis morning?

 Grin Grin Grin....no.... in 4get  to drink am..lol
Posted: at 24-01-2009 09:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-01-2009 11:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 24-01-2009 09:03 PM
degreatest, you don take your agbo dis morning?

So na so (Iba) fever dey do person?

As Dr. rezi talk, abeg try drink your agbo o! lol

Abeg, no cata-shoot me o!

Posted: at 25-01-2009 11:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 25-01-2009 04:16 PM (16 years ago)
(m)
no be only fever na gbogbonishe (cure all) including degreatest sickn...
Posted: at 25-01-2009 04:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 25-01-2009 07:06 PM (16 years ago)
(m)
which sickness in hv na...Grin
Posted: at 25-01-2009 07:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 26-01-2009 12:46 PM (16 years ago)
(m)
na you talk say e get sickness ohhh
Posted: at 26-01-2009 12:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 26-01-2009 05:07 PM (16 years ago)
(m)
u no dey see again..lol...no be u talk am...Grin
Posted: at 26-01-2009 05:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 26-01-2009 07:32 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 26-01-2009 12:46 PM
na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol?Huh? abi na gasoline una dey call am?
Posted: at 26-01-2009 07:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 26-01-2009 08:32 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 07:32 PM
Quote from: rezimero on 26-01-2009 12:46 PM
na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol?Huh? abi na gasoline una dey call am?

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..lol..u no go kill me with laugh oooo..lol...how person go drink.petrol na..lol..u wan kill am..anyway in get pharmacy in go take in drugs cure am... Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2009 08:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 27-01-2009 10:22 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 26-01-2009 08:32 PM
Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 07:32 PM
Quote from: rezimero on 26-01-2009 12:46 PM
na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol?Huh? abi na gasoline una dey call am?

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..lol..u no go kill me with laugh oooo..lol...how person go drink.petrol na..lol..u wan kill am..anyway in get pharmacy in go take in drugs cure am... Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Go for him, just tell hi to remembe nto to take overdose because dat go be double wahala for dead body. and for the record, this Cat no dey react oh ! e dey Provoke and Invoke!!!! no try am oh!!!!
Posted: at 27-01-2009 10:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- signalputte at 27-01-2009 10:29 AM (16 years ago)
(m)
Without being told, dis na Oyibo cat with Oyibo gun, Show us the tru tru one for your Village, the one una take dey send those Native misile. We no be smol Children my guy...
Posted: at 27-01-2009 10:29 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- degreatest2 at 28-01-2009 10:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: signalputte on 27-01-2009 10:29 AM
Without being told, dis na Oyibo cat with Oyibo gun, Show us the tru tru one for your Village, the one una take dey send those Native misile. We no be smol Children my guy...
U don mess up my guy! u wan see native cat from my village sending native missiles to you? You go fit wait for am?Huh?Huh?? na simple question oh!
Posted: at 28-01-2009 10:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions