It was reported in the news this morning that Policemen in Kwars state, Nothern part of Nigeria have paraded a goat as an armed robbery suspect, the goat was accused of trying to snatch someone's car at a gun point which he succeeded in doing anyway, but before it (abi na he sef) could move the car, was arrested by the police. (the twist) THE COPS CLAIMED THE GOAT WAS A HUMAN BEING WHEN HE SNATCHED THE CAR BUT TURNED (ABI NA TRANSFORM) TO A GOAT AT THE POINT OF ARREST, SO THEY HAD TO DRAG HIM TO STATION WHERE HE WILL BE KEPT UNTIL INVESTIGATION IS CONCLUDED!!!!!! LMAO!!!!!! (its not a joke, i heard it this morning on 96.9 cool fm in Lagos, you can confirm)
Posted: at 23-01-2009 08:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 26-01-2009 07:37 PM (16 years ago) (m)
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 01:32 PM
no be 4 the police...lol...na 4 greatest...way in con....give us COLD...ZOBO....drink....lol
Oh Boy! i no blame you, e don tay wey u commot for naija, we wey dey here dey tell you sumthing and you dey argue, well this is not a joke but it sounded like a joke, check www.deoluakinyemi.com/tales-by-moonlight and tell me if it is still ZOBO. yeye boy like you!!!!!
Posted: at 26-01-2009 07:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 01:32 PM
no be 4 the police...lol...na 4 greatest...way in con....give us COLD...ZOBO....drink....lol
Oh Boy! i no blame you, e don tay wey u commot for naija, we wey dey here dey tell you sumthing and you dey argue, well this is not a joke but it sounded like a joke, check www.deoluakinyemi.com/tales-by-moonlight and tell me if it is still ZOBO. yeye boy like you!!!!!
lol....no vex...i don send am finish..b4 i con see am 4 my freeze..news.....i con run back...make i delete am make u no see am but...is unfurtunate...say the thing no gree delete... ....but wait ooooo....how the..guy take transform...self...hhhaaaaa na wha 4 that our country...ooooo...small time now one person go turn to lion..lol...way in go they pursue every body...up and down..
Posted: at 26-01-2009 08:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 26-01-2009 08:55 PM (16 years ago) (m)
Quote from: Emmanuel4christ on 26-01-2009 08:24 PM
Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 07:37 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 01:32 PM
no be 4 the police...lol...na 4 greatest...way in con....give us COLD...ZOBO....drink....lol
Oh Boy! i no blame you, e don tay wey u commot for naija, we wey dey here dey tell you sumthing and you dey argue, well this is not a joke but it sounded like a joke, check www.deoluakinyemi.com/tales-by-moonlight and tell me if it is still ZOBO. yeye boy like you!!!!!
lol....no vex...i don send am finish..b4 i con see am 4 my freeze..news.....i con run back...make i delete am make u no see am but...is unfurtunate...say the thing no gree delete... ....but wait ooooo....how the..guy take transform...self...hhhaaaaa na wha 4 that our country...ooooo...small time now one person go turn to lion..lol...way in go they pursue every body...up and down..
I never fit understand the thing as i dey, I dey try to confirm if the goat has been responding to interrogation in the police cell. wonders can never end in Niaja. we too much jooooooo!!!!
Posted: at 26-01-2009 08:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac

lol....if na me be the police man...i go..LOCK THE GOAT 4 PRISON 4 GOOD 7 DAYS..i know go giv am any food..lol..if hunger wan kill am in go change...to human...con talk say...BROS..I DEY HUNGRY I BEG..LOL..
Posted: at 26-01-2009 09:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 27-01-2009 09:19 AM (16 years ago) (m)
Quote from: onyinyenaija on 27-01-2009 08:56 AM
this kindda goat self... why em no go central bank go try luck...
You know say na local goat, na for kwara state the thing happen and i no sure say central bank dey Ilorin!!! Onyin are u preparing fr valentine? sheyna emma go be your date? na my guy oh! so help me help am.............
Posted: at 27-01-2009 09:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
this kindda goat self... why em no go central bank go try luck...
You know say na local goat, na for kwara state the thing happen and i no sure say central bank dey Ilorin!!! Onyin are u preparing fr valentine? sheyna emma go be your date? na my guy oh! so help me help am.............
hhhhaaaaa baaaaaa why u dey hide ur feelings na..i know say na watin dey ur mind be that..u just put my name 4 that place..lol...anyway...the goat know say if in go centra bank...na the end be that..
Posted: at 27-01-2009 10:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
i wonder how goat com get sense reach where him wan go steal car, this goat get degree for criminology. no surprise say the policeman wey arrest the goat be wan steal the goat only say people just show them come put am for inside the honda car (na even scrap the car be so why the goat wan steal am).
Posted: at 28-01-2009 12:00 AM (16 years ago) | Newbie