DOF YOUR HAT FOR NAIJA COPS (Page 4)

Date: 23-01-2009 8:36 am (15 years ago) | Author: Chris Yemi
1 2 3 [4]
- Emmanuel4christ at 3-02-2009 10:51 PM (15 years ago)
(m)
4 where u spend the leave na?
Posted: at 3-02-2009 10:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 3-02-2009 10:55 PM (15 years ago)
(m)
 Grin Grin
Rezi hospital, i b get problem wit smiling and laughing, so i go make em treat me

Posted: at 3-02-2009 10:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 4-02-2009 02:59 AM (15 years ago)
(m)
thank God say u response to treatment oooo...Grin
Posted: at 4-02-2009 02:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 4-02-2009 06:16 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 10:08 PM
Quote from: Pires07 on  3-02-2009 09:50 PM
yeah is true, i read d story on vanguard. 9ja police celf
welcome back!!! where u run go all these years? the story sef don stale even the goat in question for don reach heaven and resting in the bosom of the Lord!!!!!!

see dgreat don dey talk lie...how goat wey go snatch car at gun point go rest in bosom of the Lord...
if u be pastor i no say u go dey pray for this kan goat them make dem go heaven Huh?
Posted: at 4-02-2009 06:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 4-02-2009 08:21 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  4-02-2009 06:16 AM
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 10:08 PM
Quote from: Pires07 on  3-02-2009 09:50 PM
yeah is true, i read d story on vanguard. 9ja police celf
welcome back!!! where u run go all these years? the story sef don stale even the goat in question for don reach heaven and resting in the bosom of the Lord!!!!!!

see dgreat don dey talk lie...how goat wey go snatch car at gun point go rest in bosom of the Lord...
if u be pastor i no say u go dey pray for this kan goat them make dem go heaven Huh?
U see am, U no know Bibeli, what about that thief for the right side of Jesus Cross, I bet the whole people in that city will think the man has gone to hell?Huh??? anyway, i dn change pic , where i dey peep from now?
Posted: at 4-02-2009 08:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 4-02-2009 01:55 PM (15 years ago)
(m)
<ding>
Posted: at 4-02-2009 01:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 4-02-2009 02:00 PM (15 years ago)
(f)
dgreat... hmm! peep ??  Shocked
Posted: at 4-02-2009 02:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 4-02-2009 03:32 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  4-02-2009 02:00 PM
dgreat... hmm! peep ??  Shocked
yes na! u talk say I ben dey peep from window!!!! before
Posted: at 4-02-2009 03:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 4-02-2009 04:23 PM (15 years ago)
(m)
watin u con they look na?
Posted: at 4-02-2009 04:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-02-2009 04:32 PM (15 years ago)
(m)
he no dey see anything ... the eye just open like that ni....
Posted: at 4-02-2009 04:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 4-02-2009 04:36 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  4-02-2009 04:32 PM
he no dey see anything ... the eye just open like that ni....

 Grin Grin..that means say..watin..lol
Posted: at 4-02-2009 04:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 4-02-2009 09:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 04:36 PM
Quote from: kido123 on  4-02-2009 04:32 PM
he no dey see anything ... the eye just open like that ni....

 Grin Grin..that means say..watin..lol
Meaning i am alive and well
Posted: at 4-02-2009 09:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 7-02-2009 06:29 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 04:23 PM
watin u con they look na?

u dey always carry last... dem dey talk of peeping  something u dey say look...na wa for u oo
Posted: at 7-02-2009 06:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 06:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  7-02-2009 06:29 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 04:23 PM
watin u con they look na?

u dey always carry last... dem dey talk of peeping  something u dey say look...na wa for u oo
hmmm

Posted: at 7-02-2009 06:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 7-02-2009 11:54 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  7-02-2009 06:29 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 04:23 PM
watin u con they look na?

u dey always carry last... dem dey talk of peeping  something u dey say look...na wa for u oo

na wha 4 u too if i carry last u carry first..u talk say peep i talk say look no be the same thing..i beg na idea we  need or u wan turn Engilsh teacher.. Wink
Posted: at 7-02-2009 11:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]