rezimero at 1-02-2009 04:45 PM (16 years ago) (m) d pharmasick na loan
no mash line o Posted: at 1-02-2009 04:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 09:19 PM (16 years ago) (m) which line? Posted: at 1-02-2009 09:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii!!!!!!!!!!!!!!! how many times wey i call u?     ?? Posted: at 2-02-2009 02:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ahhh! dgreat wetin i do u na... u see me for dream ?? Posted: at 2-02-2009 09:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 10:03 AM (16 years ago) (m) which line?
wetin pale (old man i.e me) dey see when im lie down small pikin like you no fit see am even if you go moon oh. so take ya time ohhhhhhhh Posted: at 2-02-2009 10:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gbravo at 2-02-2009 12:06 PM (16 years ago) (m)  wallahi if na me be dat police wey arrest the goat i go shot am carry am do suya!! i no tell govermentooooooo Posted: at 2-02-2009 12:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ahhh! dgreat wetin i do u na... u see me for dream ??
No i see you for oshodi wey u dey cross pedestrian bridge!!!! Posted: at 2-02-2009 04:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 04:06 PM (16 years ago) (m) Y'ello, anybody here Posted: at 2-02-2009 04:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Y'ello, anybody here
zzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz Posted: at 2-02-2009 04:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this aboki sef... Posted: at 2-02-2009 07:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ahhh! dgreat wetin i do u na... u see me for dream ??
No i see you for oshodi wey u dey cross pedestrian bridge!!!! dis ya yellow fever don start again...  cuz u don dey see double rezi dey vex with you now... i no know where to go buy dat kan mericine wey em dey take cure am Posted: at 2-02-2009 07:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this aboki sef...  no mind am them too like suya...lol that is why in wan take person way turn goat do suya. Posted: at 2-02-2009 08:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ahhh! dgreat wetin i do u na... u see me for dream ??
No i see you for oshodi wey u dey cross pedestrian bridge!!!! dis ya yellow fever don start again...  cuz u don dey see double rezi dey vex with you now... i no know where to go buy dat kan mericine wey em dey take cure am Yellow ginni? ok no worry!!!!! make u dey look for where to buy the merecine! u hear Posted: at 3-02-2009 08:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LOL Posted: at 3-02-2009 02:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Stiil dey wait fr ur merecine!!!!! Posted: at 3-02-2009 04:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 3-02-2009 06:36 PM (16 years ago) (m) no worry onyi since na you wan buy the merecine, i go sell give you Posted: at 3-02-2009 06:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no worry onyi since na you wan buy the merecine, i go sell give you
Oya now Onyin, but remember say na you go first test the merecine oh! Posted: at 3-02-2009 08:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 3-02-2009 09:50 PM (16 years ago) (m) yeah is true, i read d story on vanguard. 9ja police celf
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 3-02-2009 09:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yeah is true, i read d story on vanguard. 9ja police celf
welcome back!!! where u run go all these years? the story sef don stale even the goat in question for don reach heaven and resting in the bosom of the Lord!!!!!! Posted: at 3-02-2009 10:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 3-02-2009 10:43 PM (16 years ago) (m) yeah is true, i read d story on vanguard. 9ja police celf
welcome back!!! where u run go all these years? the story sef don stale even the goat in question for don reach heaven and resting in the bosom of the Lord!!!!!!  i went on leave now im back full time. lol, d goat is resting in the bossom of the Lord. hahaha
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 3-02-2009 10:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |