The clash of the titans is here again, the 2 best football teams on earth set to meet head to head at the Spanish Copa De Rey quarter finals. This will be deadly, as usual this Messi VS Ronaldo issue is already up.
Who do you think will win?
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 17-01-2012 08:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
ugochuks at 17-01-2012 09:12 PM (13 years ago) (m)
WE NO GET LIGHT NOW, ABEG UPDATE ME ABT THE SCORES
I MISS U WHEN I KNOW U RE MISSIN ME
Posted: at 17-01-2012 09:12 PM (13 years ago) | Upcoming
ZION7ZION at 17-01-2012 10:12 PM (13 years ago) (m)
Quote from: ugochuks on 17-01-2012 09:12 PM
WE NO GET LIGHT NOW, ABEG UPDATE ME ABT THE SCORES
Thank God say dey don call off strike, U 4 talk say NEPA deh 4 strike, abeg mek u go pay ur NEPA Bills, NEPA don try 4 U, 6months is not a joke, try go pay so u fit watch d match
Posted: at 17-01-2012 10:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
nigeria no get football club? why una no dey post dem 4 dis forum?.. make una still dey help our club na.... real madrid & barca na their people raise dem up
Posted: at 17-01-2012 11:00 PM (13 years ago) | Upcoming
nigeria no get football club? why una no dey post dem 4 dis forum?.. make una still dey help our club na.... real madrid & barca na their people raise dem up
you get mouth
Posted: at 18-01-2012 01:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac