NAIJA MOVIE ADVERT!!! Yes O! E don happen again o. Chukwudi Films in association with Chukwuemeka Pictures presents FUEL SUBSIDY 1&2. Come hear the true story behind the whole subsidy o-who put am,who comot am,where d moni dey go,U go c am all for dis movie o. Chai com c as people dey suffer,c as prices dey increase hehehe rich man no even wan comot fuel mek dem carry burn thief wey steal him moni. Kai FUEL SUBSIDY! FUEL SUBSIDY!! FUEL SUBSIDY O!!! FUEL SUBSIDY 1&2. . . U go laff,cry and u go reason sef. FUEL SUBSIDY 1&2 Starring: Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala Liz Benson as Alison-Madueke and bob manuel udokwu as sanusi lamido....
Marketed and Distributed by Chukwudi films PLC. 35 Ibinpejo Lane, Idumota Lagos. 51 Iweka Road Onitsha, No 5 Pound Road Aba and 132 Ndidem Usang Iso Road Calabar.
GRAB YOUR COPY NOW!!!
Just2sexy
To eat is Human, but to digest DIVINE!!
Posted: at 18-01-2012 10:27 PM (13 years ago) | Hero
mixbrown at 18-01-2012 10:34 PM (13 years ago) (f)
ok....
Posted: at 18-01-2012 10:34 PM (13 years ago) | Upcoming