kaycee22 at 13-04-2012 04:44 PM (13 years ago) (m) @kaycee, u know where i dey? Dem give me two years vacation to europe, i just dey there dey enjoy first. Later i go come back
abeg buy oyibo condom for meooo. Posted: at 13-04-2012 04:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 14-04-2012 12:34 AM (13 years ago) (m) u be badt boy. Na for who u wan use the condom for?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-04-2012 12:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
olalekan at 14-04-2012 11:30 AM (13 years ago) (m) Reply |
sarah555 at 14-04-2012 01:30 PM (13 years ago) (f) wey my skpololo ooooooooooooooooooooo i dey miss you Posted: at 14-04-2012 01:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 14-04-2012 06:09 PM (13 years ago) (m) skypoooooo i go inbox u the gal name,,,,,,, just buy am cum... Posted: at 14-04-2012 06:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 15-04-2012 06:37 PM (13 years ago) (f) oya inbx him na...so he no die for waitin
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 15-04-2012 06:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 16-04-2012 10:44 AM (13 years ago) (m) oh, my sarah, no worry i dey come back. I miss u too.. @kayc, make e no b my gurl na him u wwan use the condom for o. Cos i sabi vex hot vex oo @shydianma no mind am, i don stand here reach one week, him never still send am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 16-04-2012 10:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 16-04-2012 10:19 PM (13 years ago) (m) skypi i dey suspect foul play fo here, are u thinkin what am thinkin? shydiamma why u dey hurry? Posted: at 16-04-2012 10:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 16-04-2012 11:02 PM (13 years ago) (f) hurry? hw na?
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 16-04-2012 11:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 16-04-2012 11:06 PM (13 years ago) (m) wait mek im buy the okpu nna bu enyi first na, abi na skin to skin u want?  me i readyooo, all die na die. Posted: at 16-04-2012 11:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 16-04-2012 11:25 PM (13 years ago) (f)
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 16-04-2012 11:25 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 18-04-2012 06:07 PM (13 years ago) (m) I cannot comply not at all, not until my boxer is retrieved
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 18-04-2012 06:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-04-2012 10:50 PM (13 years ago) (m) @kaycee, so na for shydiamma u wan use d ''okpu nna bu enyi'' abi? Ur dick no go commott if u enter o. I dey pity u. @50, hahahahahaaa, u don do, do, do, so tey u forget where u kip ur boxers. I see one dog carry am dey play for under chair
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-04-2012 10:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shydaimma at 19-04-2012 01:10 AM (13 years ago) (f)  Skypon what was the meanin of Kaycee's comment...i no understand am..and you too weytin u mean
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 19-04-2012 01:10 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 19-04-2012 09:10 AM (13 years ago) (m) Skypon DOg what and u cant collect it for ME, Now lets find that dog
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 19-04-2012 09:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 19-04-2012 09:47 AM (13 years ago) (m) @Shydaimma, no worry we just dey greet u for our language.....lol @50, so u want make dog bite me? I go show u d dog make u go collect am. But make u find short nicker wear o, so that ur chairman no go dey ring bell...
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-04-2012 09:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 19-04-2012 11:39 AM (13 years ago) (m) no way collect am urself for me
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 19-04-2012 11:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tusk at 19-04-2012 11:59 AM (13 years ago) (m) Chei...i no know say coconut head get dis kind brain... Posted: at 19-04-2012 11:59 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nickeyz at 19-04-2012 04:12 PM (13 years ago) (m) dis waz just d reason y i hav nt been active i fink i am back for good..........nice stuff man Posted: at 19-04-2012 04:12 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Harrt at 19-04-2012 06:09 PM (13 years ago) (f) Ok Posted: at 19-04-2012 06:09 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |