NURSE ABEG I DON WELL (Page 2)

Date: 23-01-2012 11:20 am (12 years ago) | Author: wallas emmanuel
1 [2] 3
- wallas at 23-01-2012 05:15 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 23-01-2012 04:40 PM
dry nyash
dis nyash wey fresh pass kim kardashian own
 Grin
Posted: at 23-01-2012 05:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 23-01-2012 05:16 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 23-01-2012 04:45 PM
so u want only me 2 waka go dia alone?
girls dey go boy wey no b dia bf house alone?

u dey go dia to play cards?
Posted: at 23-01-2012 05:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmandazie at 23-01-2012 05:28 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 12:30 PM
i no get anything 4 my mind, bt i knw say she want sth
 Wink Cheesy

Gud, na there I land. Since you know say she want somthing, just give her the thing save trouble na biko!
Posted: at 23-01-2012 05:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 23-01-2012 05:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 23-01-2012 05:16 PM
u dey go dia to play cards?
u knw girls r unpredictable cme remain say she b nurse
abi make i wear skin tight like 5?
 Grin Grin
Posted: at 23-01-2012 05:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bittersweet at 23-01-2012 05:59 PM (12 years ago)
(f)
       

Posted: at 23-01-2012 05:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 23-01-2012 06:08 PM (12 years ago)
(f)
lol this ur story na part one u never talk watin u and d nurse get
Posted: at 23-01-2012 06:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 23-01-2012 06:58 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: bittersweet on 23-01-2012 05:59 PM
       


heheheheeeeeeeee  Grin Grin u come right on time sweetie
Posted: at 23-01-2012 06:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 24-01-2012 07:53 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: bittersweet on 23-01-2012 05:59 PM
       

NPY...long time no c
abeg...am begging drop d injection cos i dunno whats inside it
 Grin
Posted: at 24-01-2012 07:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tundecoach at 24-01-2012 10:37 AM (12 years ago)
(m)
Y U NO WAN GO DIER. NO BE 2 C HER WETIN DEY DIER.
Posted: at 24-01-2012 10:37 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bittersweet at 24-01-2012 12:27 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 23-01-2012 06:58 PM
heheheheeeeeeeee  Grin Grin u come right on time sweetie


 Cheesy Cheesy Wink

Posted: at 24-01-2012 12:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- bittersweet at 24-01-2012 12:28 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 24-01-2012 07:53 AM
NPY...long time no c
abeg...am begging drop d injection cos i dunno whats inside it
 Grin

Don't u trust me now or what?? Grin

Posted: at 24-01-2012 12:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 24-01-2012 12:36 PM (12 years ago)
(f)
 Shocked

Posted: at 24-01-2012 12:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 24-01-2012 01:32 PM (12 years ago)
(f)
 Grin
Posted: at 24-01-2012 01:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- drnoel at 24-01-2012 08:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 11:20 AM
Last year i sick well well, so e get dis hospital wey dey helep me recover sometimes i dey spend 3days to 5days n e get dis nurse wey dey always dey night shift each time when i dey dia, she dey gimme injection and mericine alone ooo (b4 una go carry anoda tin 4 mind) tho she get my number Grin Grin, so since i neva go there she dey wori me, she say she wan c me, she dey miss me, she wan do dis she wan do dat everytime...abeg i dey fear
wetin una want make i do...na beg i dey beg oooo
i neva do her anything sha  Grin Grin Grin
dey flatter yaself, na the money 4 the injection she want no be u, olushi..

Posted: at 24-01-2012 08:22 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 25-01-2012 08:09 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: bittersweet on 24-01-2012 12:28 PM
Don't u trust me now or what?? Grin
its been long, dunno knw if anything changed u knw....
 Grin
Posted: at 25-01-2012 08:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 25-01-2012 08:12 AM (12 years ago)
(m)
@drnoel...u b nurse too?
abi hospitals dey give treatment on credit  Grin, nevertheless na she neva tell me say mke we meet 4 hospital
 Roll Eyes Roll Eyes Grin
Posted: at 25-01-2012 08:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 25-01-2012 11:14 AM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 25-01-2012 11:14 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- kenechukwu007 at 25-01-2012 12:27 PM (12 years ago)
(m)
give it to her na........ Tongue Tongue Tongue
Posted: at 25-01-2012 12:27 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- bittersweet at 25-01-2012 01:27 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 25-01-2012 08:09 AM
its been long, dunno knw if anything changed u knw....
 Grin

Hmmmmm,I see,but nothing to worry about! Yes,a lot of changes but nothing bad! Wink

Posted: at 25-01-2012 01:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 25-01-2012 10:54 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 25-01-2012 10:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3