NURSE ABEG I DON WELL (Page 3)

Date: 23-01-2012 11:20 am (12 years ago) | Author: wallas emmanuel
1 2 [3]
- longedman at 26-01-2012 02:25 AM (12 years ago)
(m)
Psheew! Invite her 4home service nah
Posted: at 26-01-2012 02:25 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- mallorca at 26-01-2012 11:22 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: longedman on 26-01-2012 02:25 AM
Psheew! Invite her 4home service nah
Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 26-01-2012 11:22 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 26-01-2012 01:52 PM (12 years ago)
(m)
i dey find person wey go excort me go dia
Posted: at 26-01-2012 01:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- drnoel at 27-01-2012 10:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 25-01-2012 08:12 AM
@drnoel...u b nurse too?
abi hospitals dey give treatment on credit  Grin, nevertheless na she neva tell me say mke we meet 4 hospital
 Roll Eyes Roll Eyes Grin

sorry I no be nurse, but  sure say no be wetin u think in be

Posted: at 27-01-2012 10:58 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- xter at 27-01-2012 11:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 11:20 AM
Last year i sick well well, so e get dis hospital wey dey helep me recover sometimes i dey spend 3days to 5days n e get dis nurse wey dey always dey night shift each time when i dey dia, she dey gimme injection and mericine alone ooo (b4 una go carry anoda tin 4 mind) tho she get my number Grin Grin, so since i neva go there she dey wori me, she say she wan c me, she dey miss me, she wan do dis she wan do dat everytime...abeg i dey fear
wetin una want make i do...na beg i dey beg oooo
i neva do her anything sha  Grin Grin Grin
I swear, u still sick. Dat gyal need ur prick na lol

Posted: at 27-01-2012 11:39 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mimibaby_5 at 28-01-2012 09:39 AM (12 years ago)
(f)
 Undecided Undecided Undecided
Posted: at 28-01-2012 09:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 15-07-2012 12:08 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 02:08 PM
shey no go chuck me injection wey go make me sleep 4 her house?

Lmao Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-07-2012 12:08 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tutu24 at 25-07-2012 10:58 AM (11 years ago)
(f)
give to ceaser wat belong to ceaser ....u tink say to dey stay wit u for hospital for night dey easy...na ur turn to pay back so do sooo Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-07-2012 10:58 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- bittersweet at 25-07-2012 11:03 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 26-01-2012 01:52 PM
i dey find person wey go excort me go dia


And who may be that?

Posted: at 25-07-2012 11:03 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 25-07-2012 11:36 AM (11 years ago)
(f)
BS dearie, how are u doing?

Posted: at 25-07-2012 11:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- solojaro at 25-07-2012 11:58 AM (11 years ago)
(m)
After she give you her own injection you nor won give her back, my friend go and see her and pay back.
Posted: at 25-07-2012 11:58 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bittersweet at 25-07-2012 12:45 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 25-07-2012 11:36 AM
BS dearie, how are u doing?

I'm good ,sweetie...u good? Smiley

Posted: at 25-07-2012 12:45 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 25-07-2012 01:33 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: solojaro on 25-07-2012 11:58 AM
After she give you her own injection you nor won give her back, my friend go and see her and pay back.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-07-2012 01:33 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- toks4luv at 25-07-2012 05:55 PM (11 years ago)
(m)
Guy ur mind don donti, go see am na who no if she won marri u or u don get HIV just joking ooooooooooo. GOD help us
Posted: at 25-07-2012 05:55 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 28-07-2012 09:27 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 28-07-2012 09:27 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Woman Narrates How She Takes Revenge On Her Cheating Husband

  2. Naira Abuse: Court Fixes Date For Report Of Settlement In Case Against Cubana Chief Priest

  3. BREAKING; 'Drone That Attacked Kaduna Village Mistaken For Terrorist' -Nigerian Army Claims

  4. PHOTOS: Pandemonium As Hoodlums Clash In Lagos, Set Market On Fire

  5. Yoruba Actors, Ogogo & Yinka Quadri’s Squash Long Standing Beef As They Are Spotted At An Event

  6. "It’s Naira Govt Said We Shouldn’t Spray, Not Perfume" - Comedian Sabinus Warns Fans

  7. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  8. '5 Stab Wounds Found On His Body' - Family Of Veritas University Student Found Dead Reveals

  9. VIDEO: Reactions As Lady Shows Off Mouthwatering Noodles Her Boyfriend Made

  10. How A 22Yr Old Woman Dies After Waking Up With Headache

  11. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  12. Presidency Faults Organised Labour Over ₦615,000 Minimum Wage Demand

  13. PHOTOS: Police Arrests Two Women For Child Trafficking In Abuja


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  4. Investigation Launched Into Mysterious Death Of VGC Chairman, Gihan Mbelu In Lagos

  5. No More Big 3 In Afrobeat, I'm On Same Level With Wizkid, Davido And Burnaboy - Rema Reveals

  6. I Will Reconcile Atiku And Wike If I Emerge PDP National Chairman – Suswam

  7. Drama As Actress, Toyin Abraham Ajeyemi Clashes With Area Boys On Movie Set (Video)

  8. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  9. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  10. "Polygamy Is Allowed In Celestial Church, Our Prophets Can Marry Many Wives" — Oshoffa's Son


TOP MEMBERS: