wetin concern them Game. (Page 16)

Date: 25-01-2012 1:44 pm (13 years ago) | Author: rakel nkeiru
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 30
- Shydaimma at 27-07-2012 09:24 AM (12 years ago)
(f)
i feel like eatin ofe oha with goat meat n stock meat and dried meat together with pounded yam

Sorry for nt following the rule n c'mment weytin concern dem games..sometyms is good to ve lil fun...

Posted: at 27-07-2012 09:24 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 11:13 AM (12 years ago)
(m)
na u sabi, weytin concern me if u lyk eat all the things wey u just mention i know send the problem be say make u no waka come near me becos as u dey waka mess go dey follow u dey waka i no want trouble o abeg hmm

Posted: at 27-07-2012 11:13 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 11:20 AM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 27-07-2012 11:20 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 28-07-2012 01:52 PM (12 years ago)
(m)
watin concern Shydaimma with ExpertTbright food ?huh

Posted: at 28-07-2012 01:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 29-07-2012 03:31 AM (12 years ago)
(f)
hia why u dey talk like dis na...Na me and him go chop am togeda na. If i no dey he no go fit chop..we roll 2geda u no know?

Posted: at 29-07-2012 03:31 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 29-07-2012 04:06 PM (12 years ago)
(m)
tell am make e no know now but sorry i don eat that 1 finished b4 u tell me ur mind but dont worry i go carry u go mizcollins1 food canteen na there u go chop tire oya smile  Grin

Posted: at 29-07-2012 04:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 29-07-2012 06:40 PM (12 years ago)
(f)
which canteen?? na the samll hut we rent you dey call canteen?? abegiiiii Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 29-07-2012 06:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 29-07-2012 07:00 PM (12 years ago)
(m)
ExpertTbright  watin be all this thing self tody you go carry belle tomorrow na food next na gun man , which one you dey self

Posted: at 29-07-2012 07:00 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 31-07-2012 12:15 AM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin laff wan tear my tooth Grin Grin My broda i no know oo
Infct Xpert make u ans dat ajuju

Posted: at 31-07-2012 12:15 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 31-07-2012 12:17 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 29-07-2012 04:06 PM
tell am make e no know now but sorry i don eat that 1 finished b4 u tell me ur mind but dont worry i go carry u go mizcollins1 food canteen na there u go chop tire oya smile  Grin

i know say u for dun finish am...no be you again? na you na....i no know how i go take cure this ur sickness...e dun enter blood be dat...na so u dey do everydae....me i no fit chop with you again o...See your belle,na only fud u sabi mtcheww Angry Angry

Posted: at 31-07-2012 12:17 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 31-07-2012 10:21 AM (12 years ago)
(f)
chaiiiii experTbright see as dem dey open your nyash for public o hiaaaaa..everybody don dey know your character Shocked Shocked Shocked
Posted: at 31-07-2012 10:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 31-07-2012 11:17 PM (12 years ago)
(m)
who dey open im nyash wey shit full? Angry  make i no smell shit 4 dis forum Angry Angry Angry

Posted: at 31-07-2012 11:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 1-08-2012 06:19 AM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed

Posted: at 1-08-2012 06:19 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-08-2012 01:48 PM (12 years ago)
(m)
i don die. so na me all of una dey abused  Huh?

Posted: at 1-08-2012 01:48 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 1-08-2012 01:51 PM (12 years ago)
(m)
 Angry Angry

Posted: at 1-08-2012 01:51 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- moniconyez at 1-08-2012 01:57 PM (12 years ago)
(m)
Make una dey show una talent first, i dey come
Posted: at 1-08-2012 01:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 1-08-2012 02:01 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 1-08-2012 02:01 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-08-2012 02:25 PM (12 years ago)
(m)
weytn concern rihanna with bend down select

Posted: at 1-08-2012 02:25 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 1-08-2012 02:53 PM (12 years ago)
(f)
weytin concern u n mizco my sis

Posted: at 1-08-2012 02:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-08-2012 02:56 PM (12 years ago)
(m)
weytn concern you about that

Posted: at 1-08-2012 02:56 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 30

Featured Discussions