noma100 at 26-01-2012 10:48 PM (13 years ago) (m) Fake arranged marriages has always been the style of most Nigerians living in Europe and in Yankee! Meanwhile there're other obvious legal means of getting and staying in a foreign country legally, but some corrupt Nigerians who are bent to riddle the countries name; adding to the damages already existing . This is one good resign why getting visas to Europe or Yankee from Nigeria is like cow passing through the eye of a pin! Naija grow up, we are too big for this kind of embarassment Posted: at 26-01-2012 10:48 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
proly at 26-01-2012 10:57 PM (13 years ago) (f) okooooooooooooooooooooooooooo Posted: at 26-01-2012 10:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ohis07 at 26-01-2012 11:00 PM (13 years ago) (m) mend, if true true u deh yanky, u for know say dis thing deh happen for yanky pass no to get paper naa i no see anything wrong with dat. d time weh oyibo deh thief our resources, dem be legal immigrants?
Y UNA DE WASTE UNA TIME DE ANSWER THAT FOOLSIH MAN CALLED MEND WHEN NOR KNOW HIM SELF. HOWE DOES TRYING TO BE LEGAL IN COUNTRY GIVES A BAD NAME TO NIGERIANS? THAT BOY NA FOOL. HIM NEVER CROSS NIJA BOARDER B4. YPU CAN ACTAULLY SEE THAT HE LACKS INTELLIGENCE!!
Posted: at 26-01-2012 11:00 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
agochukwu at 26-01-2012 11:04 PM (13 years ago) (m) but ur first comment never qualify u, as some one who live in yanky as u said..
yea this thing called him self MEND said he is in yanky lol i no fit shout.........all his comment never qualified her even 2 days ago when some fake idiot brougt a cheap foto shope pics of a lady,he was the first to start cursing and couldnt dictate the pics is first....... Posted: at 26-01-2012 11:04 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
agochukwu at 26-01-2012 11:08 PM (13 years ago) (m) it wasnt even her wedding. she went for a friends wedding but she did the arrangement. the case is stl in court. she nvr go jail o. i wonder whr d poster got the headline.
yea man you are right............i wounder where these village champions got these headlines this is not our business.........a lady trying to make a living !! who cares how many marriage she arranged....... Posted: at 26-01-2012 11:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ohis07 at 26-01-2012 11:10 PM (13 years ago) (m) mend, if true true u deh yanky, u for know say dis thing deh happen for yanky pass no to get paper naa i no see anything wrong with dat. d time weh oyibo deh thief our resources, dem be legal immigrants?
Y UNA DE WASTE UNA TIME DE ANSWER THAT FOOLSIH MAN CALLED MEND WHEN NOR KNOW HIM SELF. HOWE DOES TRYING TO BECOME LEGAL IN A COUNTRY GIVES A BAD NAME TO NIGERIANS? THAT BOY NA FOOL. HIM NEVER CROSS NIJA BOARDER B4. YOU CAN ACTAULLY SEE THAT HE LACKS INTELLIGENCE!! Posted: at 26-01-2012 11:10 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blackdudu at 26-01-2012 11:17 PM (13 years ago) (m) MEND while the insult for this woman hv u ever go out frome dis nig b4,to see d difference just try cros d border one dey den u ll no what he means to b in another man country ok pls stop insulting her Posted: at 26-01-2012 11:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
draG9 at 26-01-2012 11:30 PM (13 years ago) (m) Reply |
kattie77 at 26-01-2012 11:38 PM (13 years ago) (f) See dis Village tout. U be ewu-Awusa... 4 ur info, I dey Yanky. mek u dey show ur wowo face 4 NP fit say u dey claim level...Olodo!!!!
Mend if i may come in here,arranged marriage to get ur residence permit abroad is very common now cos of d strict immigration rules,its as common as finding a chicken and chips shop Posted: at 26-01-2012 11:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abeg, its not her fault or anyones fault,if naija was in a better state for citizens to live in,am not sure people would have the cos to travel and start lookin for papers abroad.... Posted: at 26-01-2012 11:53 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Na dis kinda ppo dey spoil Naija name 4 abroad... any bad black African na Nigerian... Idiot!!!
why would u blame her in the first place,if naija was in a better condition for citizens to live in,she wouldnt have gone out to start arranging papers for fellow citizens who need it to make a living bruv Posted: at 26-01-2012 11:59 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
nixons64 at 27-01-2012 12:07 AM (13 years ago) (m) Colonization has changed level.
u an idiot for u to say she's tout.u are Posted: at 27-01-2012 12:07 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
sabelive at 27-01-2012 12:13 AM (13 years ago) (m) MEND no be like that, i say that you never cross Imo river b4 Posted: at 27-01-2012 12:13 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mkpume22 at 27-01-2012 12:19 AM (13 years ago) (m) Reply |
abuja234 at 27-01-2012 12:23 AM (13 years ago) (m) why must UK be angry with a Nigeria when doing such thing in UK? when they have come to Nigeria and put our blessed home on fire, where did they want us to stay? UK is our second home......... u can only talk about about this lady, if only u have not been to Europe before..... think or ask before u say anything here. u want Nigerians to go home and be killed by BOKO? Posted: at 27-01-2012 12:23 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
bigge at 27-01-2012 01:03 AM (13 years ago) (m) firstly i tort this naija pal was a social network but now i belief it carrys FAKE RUMORS this said person was accused and not been convicted and she has no case to answer but they just want to pin something on her but god will prevale over any evil forces this person is personally know to me ....stay tune for the real gist... Posted: at 27-01-2012 01:03 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Na dis kinda ppo dey spoil Naija name 4 abroad... any bad black African na Nigerian... Idiot!!!
na thunder go fire ur life wit dat ur stupid comment..........how she take spoil nigeria..........u no talk about all dis our useless leaders lotton our country money to white mans land idiot....the yankee wey u dey dem give you resident permit frm nigeria ni? u knws self mayb u na IRAQ u dey mumu Posted: at 27-01-2012 01:17 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
imoc at 27-01-2012 01:20 AM (13 years ago) (m) so every bad thing way black person do for all over de world then we talk na naija ...naija goverment sham for u peoples Posted: at 27-01-2012 01:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
estilizo at 27-01-2012 01:21 AM (13 years ago) (f) hnmmmm too bad,its a pity.
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 27-01-2012 01:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na dis kinda ppo dey spoil Naija name 4 abroad... any bad black African na Nigerian... Idiot!!!
idiot how u take reach yankee self? how the woman take spoil 9ja name oloriburuku na him u be wit dat ur stupid comment....... who knws self mayb na IRAQ u dey self............yu no talk about all dis our useless leaders lutton our country money to white mans land.......pls next time if u dnt knw wht to say just shot the phyuk up and jog on wit ur two stinking balls......... Posted: at 27-01-2012 01:26 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |