













Sophie why now ,wey u dey laugh,where u go since,i don dey fine u since wey this boko people dey kill our people for north
Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 27-01-2012 01:05 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Sophie why now ,wey u dey laugh,where u go since,i don dey fine u since wey this boko people dey kill our people for north
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 27-01-2012 01:09 PM Sophie why now ,wey u dey laugh,where u go since,i don dey fine u since wey this boko people dey kill our people for north i dey oooo..me too dey find you since wey dem sack IG...GEJ bin tell me sey make i find person wey go ocupy d seat...How body na? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
I'm gonna tell u wot i fell is right. ReplyFirstly, it wasnt your duty to tell the guy his babe was cheating. Is your friend aware that you are together wit the baby father? if yes is she ok wit it? if no, are you bold enuf to tell her?. Both of you should let her knw rather than let her hear frm smbdy else. secondly, if u are in love with him, go for it. not another baby till he is committed(marriage). I understand that u dont choose who u fall in love wit.
| |||||
Well if you love him nice. Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 27-01-2012 01:11 PM i dey oooo..me too dey find you since wey dem sack IG...GEJ bin tell me sey make i find person wey go ocupy d seat...How body na? I dey my baby,maybe na becos i change my profile photo na him no fit reorganize me.Pls help me tell GEJ say my mama go fit handle the post well.Call am now,i know na u be the special adviser o GEJ pls connect my mama for that post we go handle these malams well.
| |||||
Hi beloved, Replyis good to tell you the truth, don't listen to any one that will encourage you to go on and take what belong to your good Friend, may be she did not know you are the one that tell her husband about her going with another man, I don't encourage that at all, but you made a mistake you don't have to go to her husband, you are the one who spoil that marriage, when you notice that, your duty is to tell your friend to stop cheating, you did not tell your friend to stop, but you rush to tell her husband and now you have gone into relationship with the man, sorry to me that mean's you have being possessing the man in your heart even before it all happened, to me that is like a plane deal.......... I want to tell you to go and look for your own husband and get your friend back to her husbands house and you have to pray for forgiveness, if not(...:::::::::: .************ ;;;;;;;;;;; ![]()
| |||||
Quote from: jeremiah11 on 27-01-2012 12:45 PM everybody her is saying what she did was wrong. But how many of you will enjoy seeing or hearing that your partner is cheating on you? this is why God said that the truth is bitter. everyone is bitter and angry with her.Why will she cheat on her man before? if the man is faithful to her? is wrong, not wise at all. If a woman sees that she can take care of a man that his friend is using him, then let her go for it, and her friend should enjoy the other man she is sleeping with...I hate when if you see the truth you cant say becos of what people will say. ![]() Dear preacher, do u beliv in repentance and forgiveness? ...reading between ur lines, it sounds more like 'jungle justice' i may b wrong tho ![]() On top of the world...in front of the crowd
| |||||
Husband Snatcher Reply
| |||||
You are not a true friend , i mean why would you turn against your friend?and what makes you think you won't cheat on him as well?keep on warming up his bed for him.for God will forgive you gushhhhhhhhhhhhhh. Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 27-01-2012 01:01 PM @Poster,this one na women story.i go start from answering your question. 1.It is not wrong for a woman to marry a man that has a kid and also nothing is wrong for a man to marry a woman that has kid or kids,so long as true love and understanding exist between the two matured people.The child issue is never an obstacle. 2. Na you poster be di catalyst wey spoil your best friend's union or relationship because you bi basket mouth and ur mouth no dey rest and your eyes dey chuck for your best friend man or husband whatever. 3.How can u describe this man as great man and u love him if una no dey chop kwobi and Kanda? 4.Poster u sure say,no be you and this man dey cheat on his wife? wey this man leave his babay mama come dey follow follow you after him don chop ur Kanda finish. 5.If ur eyes no dey chuck for this guy pocket, you no get the liver to look after his baby as u talk am becos i know women no dey enter where light no dey shine. 6. You need advice ehh!!! ok. The time wey this guy dey enter your place,i mean your Jerusalem that is your inner chamber and your cucumber did you come to Niaja pal to take advice about the style wey you go give am? i kno plenty gurls/women wen dey carry their own light follow body but dis type just be like fowl...dem just dey find where to lay there eggs...lol On top of the world...in front of the crowd
| |||||
Quote from: draG9 on 27-01-2012 01:55 PM i kno plenty gurls/women wen dey carry their own light follow body but dis type just be like fowl...dem just dey find where to lay there eggs...lol THANK YOU NWANNE
| |||||
Dear preacher, do u beliv in repentance and forgiveness? ...reading between ur lines, it sounds more like 'jungle justice' i may b wrong tho ...d adulteress in d Bible, what did Jesus do to her? bath her wit acid? ...bros if u no kno wat to say u for just simply blow whistle! ...i dont kno y am rapping on ur beats self...can sum1 pls show me d door?? -------> Replytalking about what jesus did to her, listen they wanted to kill her and jesus said those things he said...if you dont know the bible dont talk....you that is talk, if your girlfriend cheat on you,if you know it or not, is it good? someone you said you love? man you are not saying the truth.i know the truth is bitter cos we live in a world that is full of lies....Reason friend
| |||||
Quote from: draG9 on 27-01-2012 01:42 PM Dear preacher, do u beliv in repentance and forgiveness? ...reading between ur lines, it sounds more like 'jungle justice' i may b wrong tho ![]() talking about what jesus did to her, listen they wanted to kill her and jesus said those things he said...if you dont know the bible dont talk....you that is talk, if your girlfriend cheat on you,if you know it or not, is it good? someone you said you love? man you are not saying the truth.i know the truth is bitter cos we live in a world that is full of lies....Reason friend
| |||||
. ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
u are a bitch i dont have advice for back biters like u,taut u say she is Ur friend how can u do dis to her if she cheats her baby father is it Ur bizz? Reply![]()
| |||||
Poster make we clap for your naa. If the baby mama cheat on this guy as na you talk am,i put it to you will still cheat on this man too No doubt!!!!!!!!!! ReplyPoster close your cucumber,you refuse,close your choko millo and sit for one place you refuse.You don carry your choko millo go give the guy finish come here come seek advice Ok Naaa
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 27-01-2012 02:27 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No i go beter make you stand up pls,u know say i want make you flim down a bit,i don dey complain to you about this since,please do something about it naa
| |||||
you betrayed your friend and you are now looking for people advice you should ashame of your self,bad friend Reply
| |||||
I have reservations about you reporting your friend's unfaithfulness to her man and later took advantage of her predicament to get the man for yourself. I think you need to apologise to your friend so that God can forgive you. On the other hand, if they were not officially married, child or no child, you are free to continue the relationship if it will lead to marriage but if it is just about dating, i will advice you to quit because you can't claim to be better than her. Be wise. Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest