Posted: at | |
| |||||
aha too many men in our country wetin happen.......................Abeg make una do something Reply
| |||||
oyibo done deceive our women finish,coupled with witch Craft and every other yamayama.may be na devil work .right now i prophesies that u get Ur partner in Jesus name.amen...b4 next month she will be engaged Reply
| |||||
Marriage is not for everyone . I dont know why we like to worry about other people's issues a lot. she never said she wants to marry or she does. Whatever decision she makes really shouldnt be any of our business...its so annoying when i see these kinds of write-ups about people pressuring women to marry. ReplyAda Mbaise
| |||||
Hmm i see Reply
| |||||
nobi say she no wan marry, de problem be say de m no come Reply
| |||||
Pass Reply
| |||||
MAKE THE MAMA NO VEX ....MEN DEY SCARCE ....NO B BEANS ABEG... Reply
| |||||
ok tell her to find me on facebook.. Reply
| |||||
Ok tell her to find me on facebook Reply![]()
| |||||
Quote from: natanas on 2-02-2012 02:32 PM ok tell her to find me on facebook.. na 4 inside facebook u wan marry am?
| |||||
dis no be news naw... ReplyEDUCATION WITHOUT THE KNOWLEDGE OF JESUS CHRIST(GOD) MAKES YOU A CLEVER DEVIL!
| |||||
Quote from: maryclaret on 2-02-2012 02:03 PM Marriage is not for everyone . I dont know why we like to worry about other people's issues a lot. she never said she wants to marry or she does. Whatever decision she makes really shouldnt be any of our business...its so annoying when i see these kinds of write-ups about people pressuring women to marry. MARRY WHO ??WHO TELL U SAY EVERY MAN READY TO MARRY OR WAIT FOR U SEF..? WEY PLENTY GIRLS DEY BEG FOR HUSBAND THIS DAYS,,IF YOU LIKE REMAIN SINGLE 4 LIFE SEF NA U SABI.. MMMSHEWWWWWWW....
| |||||
Take panadol for another person supposedly headache Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 2-02-2012 09:17 AM guys make una help dis babe abeg..... if no be sey kebella don tie me i for apply yu neva tak ur pills 2day abi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
if to say she tall now i for just take her once and for all...... Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 2-02-2012 02:42 PM na 4 inside facebook u wan marry am? help me ask d guy oo... thank God say no b only me dey wonder IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: abbeyy74 on 2-02-2012 12:21 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 2-02-2012 10:22 AM For which Tree she tie you, For MANGO abi UBE TREE? help me ask em ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 2-02-2012 11:07 AM omo na for apple tree oh!.... lucky yu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot