A nigerian nabbed trafficking hard drugs worth N5 million in tomato cans (Page 15)

Date: 02-02-2012 5:22 pm (12 years ago) | Author: Akeem Jaffe Jaffa
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 27
- bill147 at 3-02-2012 12:30 PM (12 years ago)
(m)
[/b][/b]
Quote from: buchiike on  3-02-2012 12:22 PM
AHHH NA WHAA FOR U OOOO.. SO IF THIS BOY DEY SELL PURE WATER U GO GREE MARRY AM? HABAAA MAKE UNA LIVE THIS GUY ALONE E DON HAPEN THIS WAY THA'W WHY EVERYBODY DEY TALK WEITN DEM LIKE AFTERALL THERE ARE 10001 PEOPLE WEY STILL DEY PREPARE MAKE THEIR JOURNEY AND URE COMMENTS WILL NEVER EVER STOP THEM AND REMEMBER THIS IS NOT THE WHORST CRIME IN NIGERIA. WHAT ABOUT THE RITUALIST AND THE ASSESIN AND THOSE COLD BLOODED HUMAN WEY WE GET FOR THAT COUNTRY?
TELL DEM ,,,,  DEM NO SEE AM ,,,,NA POOR BOY WEY DEY FIN DAILY BREAD NA IM DEM DEY PROSECUTE.....MAKE UNA GO THE BOY WEB SITE GO TELL AM....WWW.HUSTLER.COM....I NO SAY B4 NXTWK HE GO FALL OUT
Posted: at 3-02-2012 12:30 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- isaac_box at 3-02-2012 12:33 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jublow on  2-02-2012 05:56 PM
anoda christian.............well datz wat was taught to them by jesus

GUY UR A FOOL BY SAYING THAT ( GOD IS A MERCIFUL GOD HE WILL FORGIVE YOU FOR THAT FOOLISH THOUGHT OF YOURS ) ITS VERY SURE YOUR ONE OF THE BOKO-HARAM MEMBER (MUMU  Tongue Tongue Tongue Grin Grin Grin Grin)
Posted: at 3-02-2012 12:33 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bill147 at 3-02-2012 12:35 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on  3-02-2012 12:25 PM
Second prayer, how?
SECOND 1 NA FOR REPENTANCE
Posted: at 3-02-2012 12:35 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- sarah555 at 3-02-2012 12:36 PM (12 years ago)
(f)
please my dear country people, since yesterday i dey look una 4 net. dis katakata wey just dey shele so no be normal at all. we all na one, expecailly we Nigerians. we no go det chance talk better thing and how we go take bring peace and joy come back we country. but if na to jab, cos even kill person, we go get time. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes if to sey na our generation Jesus take come, think o my people una 4 fight 4 am or even hang am as una body dey hot so. most of us wey no dey stay Naija remember sey no be we these boko dey kill but our family or country people dem. who no me 4 real life no sey i be correct soodier, i no dey fear shit, but if e reach matter wey i no fit show my level, i go calm down make watin i no bagain 4 com happen to me or innocent person wey near me or sey na my tribe. who dey live 4 naija, take ur time reason be4 u comment or cos person wey u no no watin e carry 4 mind. well sha easy easy oo my correct pals dem. If JESUS dey here now, e go sey make una leave dat person 4 him father to jorgge. PEACE
Posted: at 3-02-2012 12:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bill147 at 3-02-2012 12:39 PM (12 years ago)
(m)
HE NEED TO GIVE HIS LIFE TO CHRIST ,,,,,,,,,,I STRONGLY BELIEVE HE  WILL MAKE A WAY WHERE THEIR IS NO WAY......THIS IS THE TIME TO FELLOW THE RIGHT TRACK IF HE IS FREE FRM THIS PROBLEM......
Posted: at 3-02-2012 12:39 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Evergreat1 at 3-02-2012 12:41 PM (12 years ago)
(m)
@ Jublow.... do not even start. Do you know that Islam is one of the biggest problems we have in the world. Check it out, anyway there are muslims, there must be killings, rape, bombings; violence for short. Egypt, Northern Nigeria, Lybia, etc, recently four muslims were caught in the UK trying to plant a bomb.
Posted: at 3-02-2012 12:41 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bill147 at 3-02-2012 12:46 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on  3-02-2012 12:36 PM
please my dear country people, since yesterday i dey look una 4 net. dis katakata wey just dey shele so no be normal at all. we all na one, expecailly we Nigerians. we no go det chance talk better thing and how we go take bring peace and joy come back we country. but if na to jab, cos even kill person, we go get time. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes if to sey na our generation Jesus take come, think o my people una 4 fight 4 am or even hang am as una body dey hot so. most of us wey no dey stay Naija remember sey no be we these boko dey kill but our family or country people dem. who no me 4 real life no sey i be correct soodier, i no dey fear shit, but if e reach matter wey i no fit show my level, i go calm down make watin i no bagain 4 com happen to me or innocent person wey near me or sey na my tribe. who dey live 4 naija, take ur time reason be4 u comment or cos person wey u no no watin e carry 4 mind. well sha easy easy oo my correct pals dem. If JESUS dey here now, e go sey make una leave dat person 4 him father to jorgge. PEACE
SOLDIER NO GOD???/MAYBE U NO GET RANK NA IM MK U DEY PREACH....WHERE BOKO FRM  GET GUN WEY THEM TAKE DEY KILL........WHERE THE GUN FOLLOW COME ......ABEG TELLL ME ...BC NA SOLDIER BE MY NO 1 SUSPECT 4 BOKO
Posted: at 3-02-2012 12:46 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- sarah555 at 3-02-2012 12:54 PM (12 years ago)
(f)
my people sey na who carry belle na him spoil, Grin Grin Grin dose our greedy immigration officers 4 Lagos, both male and female except d ones wey God bless with good mind. dem be thieves and morrons, dem go ask 4 bribe so tai go reach ur suya meat. all in d name of na so, see us, u can't travel with dis ma. look i dey look forward to my next visit ordue sey i don talk sey i no go pass true Lagos again 4 now. U go see guys wey look like bus conductors, immigration guy
go carry am pass coner go board, 4 watin na?  Angry Angry d boy oga don give order 4 him consignment. i don too code our people way. if dem sey goat don born human being, no fear na e human lover give am belle  Grin Grin Grin unlike be4 u go tink say na supernatural.... hummmmmmmmmmm
make u jolly 4 better matta no be d one wey go make us dey vex with our computers or phones.  Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 3-02-2012 12:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olamilla at 3-02-2012 12:57 PM (12 years ago)
(m)
DAT'S GOOD
Posted: at 3-02-2012 12:57 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- highman-1 at 3-02-2012 12:59 PM (12 years ago)
(m)
they should let they you man go abeg the one we them de do inside who dey question/judge them imagine our first lading caring 65M$ fuel money dey go abroad on her own,nobi trafficking be that and ask me what is her role in Nigerian government 
Posted: at 3-02-2012 12:59 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- andyrado at 3-02-2012 01:00 PM (12 years ago)
(m)
greed of worldly wealth and riches

Posted: at 3-02-2012 01:00 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sarah555 at 3-02-2012 01:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: bill147 on  3-02-2012 12:46 PM
SOLDIER NO GOD???/MAYBE U NO GET RANK NA IM MK U DEY PREACH....WHERE BOKO FRM  GET GUN WEY THEM TAKE DEY KILL........WHERE THE GUN FOLLOW COME ......ABEG TELLL ME ...BC NA SOLDIER BE MY NO 1 SUSPECT 4 BOKO
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes i no blame u, if i sey soldier, i mean fearless, brave and to top am, C.E.O troble finder and maker IC  Grin Grin Grin
Posted: at 3-02-2012 01:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- philwaves1959 at 3-02-2012 01:04 PM (12 years ago)
(m)
Hi does it mean that this site takes joy in tarnishing IGBO`s or what? the guy with the thing in tomatoes it serves him right, let him face the music. But my anger is why the caption (IGBO MAN------------). It is not only them that do drugs in nigeria, why the noise about it.
Posted: at 3-02-2012 01:04 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- blings_is_back at 3-02-2012 01:11 PM (12 years ago)
(m)
Igbo kwenu
Posted: at 3-02-2012 01:11 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- isaac_box at 3-02-2012 01:17 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: isaac_box on  3-02-2012 12:33 PM
GUY UR A FOOL BY SAYING THAT ( GOD IS A MERCIFUL GOD HE WILL FORGIVE YOU FOR THAT FOOLISH THOUGHT OF YOURS ) ITS VERY SURE YOUR ONE OF THE BOKO-HARAM MEMBER (MUMU  Tongue Tongue Tongue Grin Grin Grin Grin)
Posted: at 3-02-2012 01:17 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- sarah555 at 3-02-2012 01:17 PM (12 years ago)
(f)
Every correct person no sey dat guy na amature, and d person wey send am no reason sey since e no settle na yarwa go gas 4 dem head. look, watin happen to him 23/23kilo wey e be sey na hand lawgage wey control full pass him go arrange d tin put  Embarrassed Roll Eyes. i be over clean person but as an ex ...... some criminals are very dumb. my loggo na. "NEVER THINK YOU ARE THE ONLY SMART PERSON AROUND"  Grin Grin Grin 4 more information, ......
Posted: at 3-02-2012 01:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mosemsss at 3-02-2012 01:21 PM (12 years ago)
(m)
Jublow if U didnt beg 4 forgiveness 4 morking our LORD and saviour anything U see dis week take it like dat..Hell is waiting 4 U.....God is not morked.
Posted: at 3-02-2012 01:21 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bomsiluv at 3-02-2012 01:24 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: buchiike on  3-02-2012 12:22 PM
AHHH NA WHAA FOR U OOOO.. SO IF THIS BOY DEY SELL PURE WATER U GO GREE MARRY AM? HABAAA MAKE UNA LIVE THIS GUY ALONE E DON HAPEN THIS WAY THA'W WHY EVERYBODY DEY TALK WEITN DEM LIKE AFTERALL THERE ARE 10001 PEOPLE WEY STILL DEY PREPARE MAKE THEIR JOURNEY AND URE COMMENTS WILL NEVER EVER STOP THEM AND REMEMBER THIS IS NOT THE WHORST CRIME IN NIGERIA. WHAT ABOUT THE RITUALIST AND THE ASSESIN AND THOSE COLD BLOODED HUMAN WEY WE GET FOR THAT COUNTRY?

No crime small o, all crime na crime. Na em better pass people wey dey do conductor and sell bread? Na big eye cause am. Why em no ask oders as dem dey do 4 airport?
Posted: at 3-02-2012 01:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Freedomman147 at 3-02-2012 01:27 PM (12 years ago)
(m)
Everyday for the thief one day for the owner..
Posted: at 3-02-2012 01:27 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bomsiluv at 3-02-2012 01:31 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: bill147 on  3-02-2012 12:35 PM
SECOND 1 NA FOR REPENTANCE

ok
Posted: at 3-02-2012 01:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 27