Reply |
Haba! Nah wah for all these Pharisees, all of una still dey abi? Una no go tire abi? Hypocrites! E no good atall as una dey insult this woman. She never do una any thing. Nah only sey she find Jesus, una dey halla so. Nah warn I dey warn you, because, I no see anything bad atall as this woman con find Jesus. Una go dey here dey criticize am but see am, she no care, shebi now Eucharia don become person wey sabi Jesus Christ.Make una stay here they criticize am. Abi u no go look your own life see whether una sabi Jesus, and if not, to see how una go sabi Jesus. As for me, I believe sey Jesus Christ fit change every single person in this world. Eucharia no be exception. I just hope sey una no go dey criticize am so tey all of una go go hell fire. See who dey claim Holier than thou. Mtchewwwwwwwwwwww!
no mind the abokis. Them cherish evil than good.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 6-02-2012 12:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
divyne at 6-02-2012 12:40 PM (13 years ago) (f) Posted: at 6-02-2012 12:40 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
dats 2 harsh na
free the lesbian. She dey find friend. You can never change a fool. Allow her to run her bin she call mouth. She neva see anything.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 6-02-2012 12:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amba at 6-02-2012 01:03 PM (13 years ago) (m) she dey smoke weed Posted: at 6-02-2012 01:03 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
charlym at 6-02-2012 01:12 PM (13 years ago) (m) All eyes on you now be carefull. Posted: at 6-02-2012 01:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Good for her.. Posted: at 6-02-2012 01:16 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
bill147 at 6-02-2012 01:17 PM (13 years ago) (m) NOW DAT SHE HAS FINALLY FOUND GOD,,,,,,,,I PRAY FOR GOD TO GV HER D WISDOM TO RECONCILE WT D HUSBAND...... 4 IT IS NOT WISE TO HAVE 2 HUSBAND AS A FOLLOWER OF GOD....... Posted: at 6-02-2012 01:17 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Good for her.. Posted: at 6-02-2012 01:17 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
trolling at 6-02-2012 01:35 PM (13 years ago) (m) let yr women keep silent in the church its not permitted for them to speak, so if she must keep quiet, how can she teach a man,well dats christian doctrine for you.I suffer a woman not to usurp authority over a man,well if she is teaching a man,then she has usurped authority over a mn,that means he is in violation of the law. Posted: at 6-02-2012 01:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prech-love at 6-02-2012 02:14 PM (13 years ago) (f) Posted: at 6-02-2012 02:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ofonex at 6-02-2012 02:17 PM (13 years ago) (m) May God anoint u with Holy Ghost and with power for effective propagation of His word on earth. Acts 10:38 Posted: at 6-02-2012 02:17 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hollandear at 6-02-2012 02:54 PM (13 years ago) (m) Wonders shall never end
I'm not Lucky, I'm Blessed. Posted: at 6-02-2012 02:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 6-02-2012 02:54 PM (13 years ago) (m) True I get problem wit 2-faced fake bitch lyk una wey dey promote tribalism & religious fever & @ d same time d hate him fellow country man/woman.
go home and sleep ..u talk too much naa,, Posted: at 6-02-2012 02:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 6-02-2012 03:07 PM (13 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 6-02-2012 03:10 PM (13 years ago) (m) she dey smoke weed
u mean ganja..that is for sure..from the way she talks ... Posted: at 6-02-2012 03:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 6-02-2012 03:10 PM (13 years ago) (m) she dey smoke weed
u mean ganja..that is for sure..from the way she talks ... Posted: at 6-02-2012 03:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
see ooo Posted: at 6-02-2012 03:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |