ZION7ZION at 8-02-2012 11:37 AM (13 years ago) (m) you hiss for your head, nonsense. before you make comment, make you read very well and think wella okay?
will you want to marry her when she expired? my sister, its better she go back to her normal boyfriend, she already made her money but not expecting a share of our national cake. and very soon people like you will be blaming her for not starting a family
I know you are part of people who insult government officials for stealing public funds here, don't you know that such politician go dey spend naija money on her? my money and your money will be wasted on her just to open her panties.... my friend wake up and stop being a hypocrite
Abeg free my sister, wetin she talk na true, you weh deh condem politician money, if ITA Giwa say she wan marry U, i know say U go happy. Posted: at 8-02-2012 11:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 8-02-2012 11:41 AM (13 years ago) (m) Abeg, Is there anything like Cold Romance b4? why d topic say in HOT ROMANCE?
Na wa o my brother, I really wonder ooo, if na real hot romance bayelsa and Nigeria oil money will go for it cos the politician must surely be a beneficiary to the Niger delta oil and na Agbani go dey collect am after one round of s ....x
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 8-02-2012 11:41 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 8-02-2012 11:45 AM (13 years ago) (m) Re: Ex-Miss World, Agbani Darego In Hot Romance With Influential Bayelsa Politician
na 4 market dem 4 do d hot romance?or na 4 express road ? or public place,so how una take c darego 4 hot romance with popular politician.abeg make una comot 4 my road bloody liars, idle gossiper.make una live her mak she fcuk, romance or do anytin wen she lik, na her body.
why u dey yarn like this? shey u no know say na naija oil money the mugun politician go burn ontop her panties?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 8-02-2012 11:45 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 8-02-2012 11:51 AM (13 years ago) (m) Abeg free my sister, wetin she talk na true, you weh deh condem politician money, if ITA Giwa say she wan marry U, i know say U go happy.
You go say na the thing you go do be that, abi you be jigolo?
I work for what I want. I no be glutton....
My friend this is how 9ja lost money the stupid lifestyle of our motherphyuking politicians, do you feel me?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 8-02-2012 11:51 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Idbabe at 8-02-2012 12:02 PM (13 years ago) (f) Because she embrassed someone, dat means romance abi? Poster u need serious deliverance by bar beach side Posted: at 8-02-2012 12:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kennyades at 8-02-2012 12:30 PM (13 years ago) (f) celebrity's with private life bridge,leave her alone jare Posted: at 8-02-2012 12:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pchinedu20 at 8-02-2012 12:47 PM (13 years ago) (m) IS OK ,I WISH YOU THE BEST OF LUCK . Posted: at 8-02-2012 12:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 8-02-2012 12:50 PM (13 years ago) (m) I pass
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 8-02-2012 12:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yinksworld at 8-02-2012 01:29 PM (13 years ago) (m) Posted: at 8-02-2012 01:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
opty at 8-02-2012 01:46 PM (13 years ago) (m) Ride on girl Posted: at 8-02-2012 01:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
przystojny at 8-02-2012 01:53 PM (13 years ago) (m) Agbani carry go nothing do you but make you chop the money fast and back to your boy friend.. Posted: at 8-02-2012 01:53 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eskor9 at 8-02-2012 01:59 PM (13 years ago) (m) i don hear Posted: at 8-02-2012 01:59 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cocoeni at 8-02-2012 02:06 PM (13 years ago) (f) OK Posted: at 8-02-2012 02:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Elochus at 8-02-2012 02:22 PM (13 years ago) (m) HUMM  KNOW MATTER HOW HIGHER A MOUNTAIN COULD BE; IT´S SOMEONE THAT WILL CLIMB IT ONE DAY Posted: at 8-02-2012 02:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
buchiike at 8-02-2012 02:48 PM (13 years ago) (m) Posted: at 8-02-2012 02:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
debydiva at 8-02-2012 02:56 PM (13 years ago) (f) But na dis old man she won marry? Posted: at 8-02-2012 02:56 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
wukari at 8-02-2012 03:02 PM (13 years ago) (m) she's entitle to anyone she chooses to go out with Posted: at 8-02-2012 03:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zoe61 at 8-02-2012 03:06 PM (13 years ago) (f) go girl. Posted: at 8-02-2012 03:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
danny6 at 8-02-2012 03:07 PM (13 years ago) (m) goodluck Posted: at 8-02-2012 03:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ngeboju at 8-02-2012 03:21 PM (13 years ago) (m) That is life 4 u. Posted: at 8-02-2012 03:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |