I DON COME WITH NEW RELOADED JOKES

Date: 11-02-2012 2:46 pm (12 years ago) | Author: ☆Papi☆Psalm ᵛᵉʳᶤᶠᶤᵉᵈ
- at 11-02-2012 02:46 PM (12 years ago)
(m)
Dere'z 1particular restaurant i do chop 4 V.I, e get 1white man wey dey chop dere too, i discover dt weneva d white man chop finished, he go shout 'HEY' i wonder y d man dey shout after eatin, so i go dere 1day n order 4d food wey d man dey eat, d waiter tell me say na 1plate of chicken n red wine. I order for 1plate, i chop am finish n i no shout, i order for second plate n i chop am finish i no shout again, i con vex ask d waiter ma bill, he told me say 1plate na 45,000 n second plate too 45,000 makin 90,000, n i con shout heyyyyyy!!! Heyyyyyyyyyyy!!! Heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy!!!!.lol

Posted: at 11-02-2012 02:46 PM (12 years ago) | Upcoming
- franel at 11-02-2012 04:39 PM (12 years ago)
(m)
sry, no b new. It happened to one big oga & family friend of mine.

Posted: at 11-02-2012 04:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Mogbolu at 11-02-2012 07:11 PM (12 years ago)
(m)
 Shocked Roll Eyes Grin
Posted: at 11-02-2012 07:11 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Deffney at 11-02-2012 08:09 PM (12 years ago)
(f)
hey soki! how far?

na dis one u posted last year oooo Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 11-02-2012 08:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Splendidndy at 11-02-2012 09:22 PM (12 years ago)
(m)
SO WAT DOES THE SHOUT ACCOMPLISH? Huh?
Posted: at 11-02-2012 09:22 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- soki4real at 11-02-2012 09:54 PM (12 years ago)
(m)
@ Deffney - i dey ooo , how ur side
Posted: at 11-02-2012 09:54 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- just2sexy at 12-02-2012 03:05 PM (12 years ago)
(m)
Posted b4

Posted: at 12-02-2012 03:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 12-02-2012 05:21 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: soki4real on 11-02-2012 09:54 PM
@ Deffney - i dey ooo , how ur side

i dey...been long na..where have u been?

Posted: at 12-02-2012 05:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 12-02-2012 08:09 PM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 12-02-2012 08:09 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 12-02-2012 08:23 PM (12 years ago)
(m)
nice but not new

Posted: at 12-02-2012 08:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 13-02-2012 07:58 AM (12 years ago)
(m)
Copy n paste don too much for here Sad

Posted: at 13-02-2012 07:58 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jublow at 16-02-2012 03:48 PM (12 years ago)
(m)
 Cool Cool Cool
Posted: at 16-02-2012 03:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kingo4luv at 16-02-2012 04:37 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: soki4real on 11-02-2012 09:54 PM
@ Deffney - i dey ooo , how ur side
abeg ask am
Posted: at 16-02-2012 04:37 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ANELEEVEREST at 16-02-2012 08:31 PM (12 years ago)
(m)
copy & paste
Posted: at 16-02-2012 08:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 16-02-2012 08:43 PM (12 years ago)
(m)
Huh

Posted: at 16-02-2012 08:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply