na the day wey you go provoke am, your own don set be dat


Posted: at | |
Quote from: Ominiscience on 16-02-2012 02:21 PM you know say women smart well well, dat kind thing dem go go mark am for calendar You sabi well. Na point of no return.na the day wey you go provoke am, your own don set be dat ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 02:46 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 03:06 PM ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 03:07 PM i sey make i leave dis post 4 u I took over from here, make she no talk bc hmmmmmmm, na RIP for the dude. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 03:09 PM I took over from her, make she no talk bc hmmmmmmm, na RIP for the dude.
| |||||
u dey on top of d matter,, no worries Reply![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 03:07 PM i sey make i leave dis post 4 u ![]() ![]() ![]() make we sidan dey look treasue...as she wan take fight ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 03:10 PM make we sidan dey look treasue...as she wan take fight OKEY ooooooooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 03:10 PM u dey on top of d matter,, no worries ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i don com wif bench,, who get popcorn Reply![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 03:09 PM I took over from here, make she no talk bc hmmmmmmm, na RIP for the dude. remember sey burail ground don full 4 NP cos of transformer huggers co ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 03:13 PM i don com wif bench,, who get popcorn na GUGURU i carry com, wait o, u get groundnut? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 03:13 PM remember sey burial ground don full 4 NP cos of transformer huggers co Yes oooo, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 03:13 PM i don com wif bench,, who get popcorn ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 03:15 PM na GUGURU i carry com, wait o, u get groundnut? ![]() ![]() ![]() that mixture na manpower ooo ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 03:17 PM that mixture na manpower ooo i need dat power(man power) make i fit talk put 4 dis matter ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 03:19 PM i need dat power(man power) make i fit talk put 4 dis matter Abeg na talk bc the Mumu small to talk to. Another day wey he go enter
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 03:21 PM Abeg na talk bc the Mumu small to talk to. Another day wey he go enter ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 03:19 PM i need dat power(man power) make i fit talk put 4 dis matter ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
looking 4 my broom Reply![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)