
wetin do am?
Posted: at | |
Quote from: onyimau20 on 16-02-2012 10:25 AM This kind wedding sef ![]() wetin do am? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: onyimau20 on 16-02-2012 10:25 AM This kind wedding sef e get e bi ooooo ![]()
| |||||
Quote from: onyimau20 on 16-02-2012 10:25 AM This kind wedding sef e get e bi ooooo ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 10:25 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 10:26 AM wetin do am? The croud too much naa, abi u no see am ![]()
| |||||
Quote from: onyimau20 on 16-02-2012 10:34 AM The croud too much naa, abi u no see am ask her..she don smoke ganja ,,she no dey see again ,,that why ... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyimau20 on 16-02-2012 10:34 AM The croud too much naa, abi u no see am ask her..she don smoke ganja ,,she no dey see again ,,that why ... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 10:33 AM go fine man marry ooo.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i be like single for ur eye ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: onyimau20 on 16-02-2012 10:34 AM The croud too much naa, abi u no see am ![]() na normal tin..its not new.. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 10:38 AM i be like single for ur eye but u no talk like a married wife .. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 10:37 AM ask her..she don smoke ganja ,,she no dey see again ,,that why ... ![]() ![]() ![]() ![]() u beta go take morning own..cos the one u take last nyt don xpire Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 10:49 AM but u no talk like a married wife .. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i no blame u.. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]() Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 10:50 AM u beta go take morning own..cos the one u take last nyt don xpire ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 10:49 AM but u no talk like a married wife .. How married woman dey talk? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 10:52 AM How married woman dey talk? u want to join her now abi,,u dey ask me,,ok u don marry ,,,
| |||||
T2 leave d guy make en dey run en smelling mouth....na so e dey be...whe u play wit them,dem go insult u with style... Replyi no dey fancy dos smiley's oooo.. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 10:58 AM T2 leave d guy make en dey run en smelling mouth....na so e dey be...whe u play wit them,dem go insult u with style... see u ..u show us dey kind house wife u be ,,hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm.. i no dey fancy dos smiley's oooo..
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 10:58 AM T2 leave d guy make en dey run en smelling mouth....na so e dey be...whe u play wit them,dem go insult u with style... see u ..u show us dey kind house wife u be ,,hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm.. i no dey fancy dos smiley's oooo..
| |||||
no be today Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 10:57 AM u want to join her now abi,,u dey ask me,,ok u don marry ,,, U never answer me, how marred woman dey talk? I never marry but i no dey find
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)