








Posted: at | |
Quote from: mkpume22 on 18-02-2012 09:54 PM chai!!!tell am o if im no com settle me b4 im com play u penalty i go vex with am o ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 18-02-2012 09:59 PM Mkpume,this ur settlement,i no understand,how i go come settle you for my own thing again.A beg make una leave me and Open reality make me enjoy naaa,are we the only couple On Top? but u self stingy o ... na only u wan enjoy all those tins finish?? if u com die i no go cry 4u o ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: missattitude on 18-02-2012 10:01 PM hmmmm neva said anytyn offensive dear.but serzly dere is no crime being a sales gal atleast ppl dat does it re human beings just lyk u nd i so i c no offence in dat.ride on babe!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 18-02-2012 10:04 PM Mkpume,i no dey settle u anything,the time wey u go wed with monkey,did you settle me.No be your wedding photo dey ur profile so ! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mkpume22 on 18-02-2012 10:07 PM but u self stingy o ... na only u wan enjoy all those tins finish?? if u com die i no go cry 4u o ![]() ![]() ![]() ![]() Ok don worry,i go give u something ok U be my maness man
| |||||
AM ALways a happy dude, with love for everybody, am here to comment on the issue of false allegation AGAINST igbo lady over a lebanesse demise in a hotel room, SIMPLEY BECAUSE I SAID IGBO KWENU, to ashawo from benin say i no GO rest. what is my crime, is it my fault that no igbo guy wants to marry them. HOPEA follow ur mumy water sister Lee22 go sleep abeg. if i made mistake for what i said, ReplyOYA BENIN, OBA TOKPE EEH, NNE AWO, ANWSER , SO THAT I CAN REST. OCHICHA TOILET
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 18-02-2012 09:54 PM Since wey u never show,na so dickman just dey cause hypertension to me,say him do this ,him go do that,Ask Mkpume him go tell u.Him con talk say him go settle Mkpume snatch you,i tell am say na lie,say you no fit follow him,we wan even biggin drag you be that Ohh. Where dickman oooooo. make him come explain ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Mkpume,this money wey i jus give u now,take am go find better girl friend or marry better woman,comot that monkey from ur house ! Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 18-02-2012 10:10 PM Ok don worry,i go give u something ok U be my maness man b4 i b de plan say wen u go de nack am akpako i go com enter under ur bed de wait 4 after sack ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 18-02-2012 10:11 PM Where dickman oooooo. make him come explain i tell dickman say na boko haram block u 4 road, as im talk say u de on d way to im house ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mkpume22 on 18-02-2012 10:17 PM i tell dickman say na boko haram block u 4 road, as im talk say u de on d way to im house no mind dickman make him come answer him case ! Boko haram no go see my babe at all
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 18-02-2012 10:14 PM Mkpume,this money wey i jus give u now,take am go find better girl friend or marry better woman,comot that monkey from ur house ! na som girls giv me fear na im mek i kukuma go marry monkey put 4 my house......but now i giv u back d money mek u helep me get anoda 5n girl lyk ur open.
| |||||
Quote from: mkpume22 on 18-02-2012 10:17 PM i tell dickman say na boko haram block u 4 road, as im talk say u de on d way to im house ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 18-02-2012 10:22 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mkpume22 on 18-02-2012 10:26 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mkpume22 on 18-02-2012 10:26 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 18-02-2012 10:29 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mkpume22 on 18-02-2012 10:32 PM i even put fears 4 im body na im mek im run comot here nah i don go abeg... bye bye , but wher finlandg na?
| |||||
Quote from: open_reality on 18-02-2012 10:29 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 18-02-2012 09:28 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)