FinlandGuy at 18-02-2012 09:27 PM (12 years ago) (m) ok noted let d dead rest in peace Amen. How u dey today,how was ur work.hopea don ask me about u,tell am say u go work. Posted: at 18-02-2012 09:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
who be that person again this time.
na one miss attitude oo. They babe no wan free my matta. Nna eh..i tire ooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 18-02-2012 09:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 18-02-2012 09:34 PM (12 years ago) (m) Reply |
Dickman2 na only laugh u dey laugh today,help me stop this fight. U no even ask me about Open after u go say u be my friend! [/quote..bros no vex ooo.i no see open oo,,na just yesterday i dey pass when i see her dey buy mango,,i tell her say u dey look for her,,she no talk to me sef,,she dey vex oooo..bros wetin u do her ..she want to slip me sef ..
magic of the highest order. Bia dickman, u say u see me for where? wonderment! Fifi nkem dis na ogbonge lie ooooo. Dickman come explain where dis one happen oooooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 18-02-2012 09:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bros nawa for u and this your open ..every day owner dey fine owner sef..i tell u say live this girl for me ,,u say no ..now u dey fine her from one place to another..me i go take very good care of her ,,i no go dey fine every day like u ..ok bros go look for her now ..na your property ..abi ooo,,if i see her i go tell her say finlandguy dey look for her ..if she no go slip me ,,,,,
laugh wan kill me ooooooooooooooooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 18-02-2012 09:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mkpume22 at 18-02-2012 09:42 PM (12 years ago) (m) Reply |
Reply |
mek u do quick see me b4 u go com use play play put her 4 family way. if u never settle me b4 u play ur penalty hmmmn. n if i com vex dickman go tek over. y u wan use me wey b indinna as una best man again?
mkpume abeg no worry. My fifi go some settle you. We want jolly small first
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 18-02-2012 09:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 18-02-2012 09:48 PM (12 years ago) (f) Amen.
How u dey today,how was ur work.hopea don ask me about u,tell am say u go work.
no be the kinda work i dey think i dey bruv been busy with stuff...........wetin gwan...........tell hopea i dey hail 2
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 18-02-2012 09:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mkpume22 at 18-02-2012 09:53 PM (12 years ago) (m) Reply |
mkpume22 at 18-02-2012 09:54 PM (12 years ago) (m) Reply |
FinlandGuy at 18-02-2012 09:54 PM (12 years ago) (m) Reply |
risma at 18-02-2012 09:56 PM (12 years ago) (m) ohh shut the fcuk up...man you ain't shit..yu can't do nothing...you are just a mouth maker...Ignoramous...u dick muncher For when I'm really, REALLY p-o'ed.....May you never know a day's peace or a night's rest. May you rot before you die, and may you die alone. May your soul be ferried down to the deepest Pit and may you burn there forever, knowing it was your own evil that caused it to be your final abode..
why are you cursing me MUMY WATER TENANT, face other ladies for crying out loud, am tired of you ANU UDELE. UR ANCIENT benin mentality is so deteriorated that i cant find anywhere to adjust it. MAY BOKO HARAM FORGET SOMETHING FOR UNA HOUSE THIS MONTH. MUMY WATER PIKIN, NNE AWO, AKIRI GUTTER. U guys should warn this girl, what does she want from a married man. Posted: at 18-02-2012 09:56 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 18-02-2012 09:56 PM (12 years ago) (m) no be the kinda work i dey think i dey bruv been busy with stuff...........wetin gwan...........tell hopea i dey hail 2 ok i thought as much KB,she fit apear here within some time self.Hope ur day was good. Posted: at 18-02-2012 09:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 18-02-2012 09:59 PM (12 years ago) (m) chai!!!tell am o if im no com settle me b4 im com play u penalty i go vex with am o
Mkpume,this ur settlement,i no understand,how i go come settle you for my own thing again.A beg make una leave me and Open reality make me enjoy naaa,are we the only couple On Top? Posted: at 18-02-2012 09:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
kebella at 18-02-2012 10:03 PM (12 years ago) (f) ok i thought as much KB,she fit apear here within some time self.Hope ur day was good.
so hectic buh glory 2 jah!!
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 18-02-2012 10:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
FinlandGuy at 18-02-2012 10:04 PM (12 years ago) (m) chai!!!tell am o if im no com settle me b4 im com play u penalty i go vex with am o Mkpume,i no dey settle u anything,the time wey u go wed with monkey,did you settle me.No be your wedding photo dey ur profile so ! Posted: at 18-02-2012 10:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 18-02-2012 10:05 PM (12 years ago) (m) so hectic buh glory 2 jah!! E no easy but God is Our Strength Posted: at 18-02-2012 10:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |