Evey Nigeria President (Page 2)

Date: 29-01-2009 7:59 pm (15 years ago) | Author: obonjo
1 [2]
- femaadinho at 1-02-2009 12:38 AM (15 years ago)
(m)
rezi don go hide
Posted: at 1-02-2009 12:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 1-02-2009 08:56 AM (15 years ago)
(f)
passing
Posted: at 1-02-2009 08:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 1-02-2009 09:00 AM (15 years ago)
(m)
where to
Posted: at 1-02-2009 09:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-02-2009 04:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on  1-02-2009 12:38 AM
rezi don go hide
come, because i quiet since make you misbehave finish your body neva rest abi? no worry your injection dey ward dey...
Posted: at 1-02-2009 04:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 1-02-2009 09:39 PM (15 years ago)
(m)
d injection wey u prepare say make i con give u?
Posted: at 1-02-2009 09:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 1-02-2009 09:50 PM (15 years ago)
(m)
who be doctor out of two of una now..Grin
Posted: at 1-02-2009 09:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 1-02-2009 10:17 PM (15 years ago)
(m)
me i be doctor rezi na my pharmasict dat na y d 2 of us dey inject our selves.
Posted: at 1-02-2009 10:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 2-02-2009 12:07 AM (15 years ago)
(m)
inject...lol..make una take am easy oooo...i beg..Grin
Posted: at 2-02-2009 12:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 2-02-2009 12:44 AM (15 years ago)
(m)
okay
Posted: at 2-02-2009 12:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 2-02-2009 02:15 PM (15 years ago)
(m)
who dey argue for here?...
Posted: at 2-02-2009 02:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 2-02-2009 02:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  2-02-2009 02:15 PM
who dey argue for here?...

wetin consern u wit there talk? End of the Wicked
Posted: at 2-02-2009 02:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-02-2009 03:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on  1-02-2009 10:17 PM
me i be doctor rezi na my pharmasict dat na y d 2 of us dey inject our selves.
if i give you the needle, you go fit shook? no talk wetin you no fit do because na the same teeth wey dog take dey play with im pickin na im e dey take bite am o
Posted: at 2-02-2009 03:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 3-02-2009 01:44 PM (15 years ago)
(m)
D guy wan bcom addit lk una now mak una gv am tym
Posted: at 3-02-2009 01:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]