Nigerian Billionaire In UK Allowed To Settle Divorce Via 'Tribal Law' (Page 3)

Date: 22-02-2012 11:53 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5 6 7
- dickman2 at 23-02-2012 09:12 AM (12 years ago)
(m)
white woman need just two things from a black man,,big dick or money,,..black man is nothing to white woman,,what they need is just hot sex and good time that all..after three or five years them finish with u ,,and look for another black guy again ,,white woman marry is fake,,,we live with them and we know them very very well..,,,i thank black woman is still far better than oyibo idiots,,just the pikin that all u get from them ,,very big mistake to marry a white woman ,,,,
Posted: at 23-02-2012 09:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- verah at 23-02-2012 09:29 AM (12 years ago)
(f)
mak d lady  com marry bokoharam... dem go giv am bomb as maintainance

Posted: at 23-02-2012 09:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Idbabe at 23-02-2012 09:42 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 23-02-2012 08:59 AM
bros na mistake we all dey make here..some people na for docu,,but this  one get money ,,so na the woman marry the man because the man get money ,,na oyibo woman way be that ..

au u take know, u don comot from ur village b4 talkless of reaching local or int'l airport ni.
Posted: at 23-02-2012 09:42 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- eskor9 at 23-02-2012 09:45 AM (12 years ago)
(m)
i like you movement.
Posted: at 23-02-2012 09:45 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 23-02-2012 09:47 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Idbabe on 23-02-2012 09:42 AM
au u take know, u don comot from ur village b4 talkless of reaching local or int'l airport ni.
i dey your village ....come show road to airport ..
Posted: at 23-02-2012 09:47 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 23-02-2012 09:48 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Idbabe on 23-02-2012 09:42 AM
au u take know, u don comot from ur village b4 talkless of reaching local or int'l airport ni.
i dey your village ....come show road to airport ..
Posted: at 23-02-2012 09:48 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 23-02-2012 09:53 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Idbabe on 23-02-2012 09:42 AM
au u take know, u don comot from ur village b4 talkless of reaching local or int'l airport ni.
who fight u for dream last night...abeg live me alone this morning oooo,,na your father get international airport....
Posted: at 23-02-2012 09:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- LEONE at 23-02-2012 10:08 AM (12 years ago)
(m)
That is what most of these stupid people live on,DIVORCE.
Posted: at 23-02-2012 10:08 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- bafyguy at 23-02-2012 10:32 AM (12 years ago)
(m)
Sharp guy.
Posted: at 23-02-2012 10:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- simon4real at 23-02-2012 10:37 AM (12 years ago)
(m)
na real naija man u be.... she wan use light brain 4 u as fair as she is naughty woman
 Grin Grin Grin
Posted: at 23-02-2012 10:37 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Ifemylove at 23-02-2012 10:57 AM (12 years ago)
(f)
9ja no dey carry last 4 anytin.....oyinbo woman no knw who she dey deal wit
Posted: at 23-02-2012 10:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DELAT at 23-02-2012 11:02 AM (12 years ago)
(m)
This man wake up,i salut him.
Posted: at 23-02-2012 11:02 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- aso4life1 at 23-02-2012 11:35 AM (12 years ago)
(m)
I am proud of you, he is a real son of his father. the woman want to scam him and he is smarter than she expected. what a great Nigerian, his name should be published on Nigeria book of record for making us proud...lol

Posted: at 23-02-2012 11:35 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- proly at 23-02-2012 11:55 AM (12 years ago)
(f)
yeh ur tru son of the soil,,,,,,,,,,,,no u will give her d whole nija,,,,,,,,,,,,,,,oyibo tink say dey get sense pass us.....rubish
Posted: at 23-02-2012 11:55 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- cy4sure at 23-02-2012 01:05 PM (12 years ago)
(m)
Na dem sabi................................. Sad
Posted: at 23-02-2012 01:05 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 23-02-2012 01:23 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: dickman2 on 23-02-2012 08:59 AM
bros na mistake we all dey make here..some people na for docu,,but this  one get money ,,so na the woman marry the man because the man get money ,,na oyibo woman way be that ..

he is not the only one in such a situation , we treated one here about a year ago now ,
Posted: at 23-02-2012 01:23 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 23-02-2012 01:26 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chisparlis on 23-02-2012 09:56 AM
no talk that one, Edo or Delta girls go kill this man waka... O boy na so naija own be but una never know.

chei ----
i no gree with you oooooo, edo/delta gurl no dey kill husband oooooo
only da ibo girls does that
Posted: at 23-02-2012 01:26 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- fidelzon at 23-02-2012 01:29 PM (12 years ago)
(m)
see groove oh,  Grin she don catch one warri boy way dey service am pass her husband, c wetin t*to dey do person. Huh?
Posted: at 23-02-2012 01:29 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- umuyo101 at 23-02-2012 01:33 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Khalifa89 on 23-02-2012 12:23 AM
With that kind of money oyibo woman no be the right choice for any black man..
correct talk
Posted: at 23-02-2012 01:33 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 23-02-2012 01:38 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 23-02-2012 01:26 PM
chei ----
i no gree with you oooooo, edo/delta gurl no dey kill husband oooooo
only da ibo girls does that
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes.who told u ..ajanni u again.. Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-02-2012 01:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7