What If Titanic Sank Today? (Page 4)

Date: 31-01-2009 5:31 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 3 [4] 5
- onyinyenaija at 9-02-2009 05:27 AM (15 years ago)
(f)
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
Posted: at 9-02-2009 05:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 10-02-2009 03:39 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  9-02-2009 01:23 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  8-02-2009 10:40 PM
na greatest na..Grin
hmmm....
U dey sure say no b psykolomental?

last warning.. Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 10-02-2009 03:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-02-2009 08:36 AM (15 years ago)
(f)
Emma waz uppss??
Posted: at 10-02-2009 08:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 10-02-2009 09:10 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 10-02-2009 03:39 AM
Quote from: Gwhy on  9-02-2009 01:23 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  8-02-2009 10:40 PM
na greatest na..Grin
hmmm....
U dey sure say no b psykolomental?

last warning.. Angry Angry Angry Angry Angry Angry
last warning 4 wetin? U dey control traffic?

Posted: at 10-02-2009 09:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 10-02-2009 09:12 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 05:27 AM
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
i no get,u go borrow me ur own?

Posted: at 10-02-2009 09:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 10-02-2009 03:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:12 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 05:27 AM
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
i no get,u go borrow me ur own?
she go borrow u?Huh? ekwensu like u!! why u no borrow rezi own? beta still go find ya own???
Posted: at 10-02-2009 03:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 10-02-2009 03:51 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 03:17 PM
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:12 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 05:27 AM
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
i no get,u go borrow me ur own?
she go borrow u?Huh? ekwensu like u!! why u no borrow rezi own? beta still go find ya own???
dem no dey borrow your own? sorry i don forget say you borrow that picture sef
Posted: at 10-02-2009 03:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 10-02-2009 04:24 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:51 PM
Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 03:17 PM
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:12 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 05:27 AM
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
i no get,u go borrow me ur own?
she go borrow u?Huh? ekwensu like u!! why u no borrow rezi own? beta still go find ya own???
dem no dey borrow your own? sorry i don forget say you borrow that picture sef
y u na come dey fight unto say i won boro picture na?

Posted: at 10-02-2009 04:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Donmicheal at 10-02-2009 04:36 PM (15 years ago)
(m)
brb
Posted: at 10-02-2009 04:36 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- femaadinho at 10-02-2009 05:00 PM (15 years ago)
(m)
where u dey go
Posted: at 10-02-2009 05:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 10-02-2009 05:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:12 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 05:27 AM
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
i no get,u go borrow me ur own?



yu be woman?
Posted: at 10-02-2009 05:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-02-2009 07:10 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:51 PM
Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 03:17 PM
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:12 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 05:27 AM
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
i no get,u go borrow me ur own?
she go borrow u?Huh? ekwensu like u!! why u no borrow rezi own? beta still go find ya own???
dem no dey borrow your own? sorry i don forget say you borrow that picture sef

 Grin Grin Grin Grin... una go kill person wt laugh for this place ooh...reziiiiiiiiii
Posted: at 10-02-2009 07:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 10-02-2009 08:40 PM (15 years ago)
(m)
ok
Posted: at 10-02-2009 08:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 10-02-2009 09:26 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 10-02-2009 05:01 PM
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:12 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 05:27 AM
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
i no get,u go borrow me ur own?



yu be woman?
jamb question

Posted: at 10-02-2009 09:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 11-02-2009 12:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 08:36 AM
Emma waz uppss??

onyin....which pic be this again i no they understand u again oooo.. Grin
Posted: at 11-02-2009 12:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 11-02-2009 12:24 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:26 PM
Quote from: kido123 on 10-02-2009 05:01 PM
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:12 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 05:27 AM
u no go comot here go find foto put there... i no sabi weda u be Voice of Naijapals...
i no get,u go borrow me ur own?



yu be woman?
jamb question
Why u no fit just answer the question? before u begin make noise say na Jamb question, No be only Jamb, na SAT and GMAT
Posted: at 11-02-2009 12:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 11-02-2009 01:13 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 11-02-2009 12:07 AM
Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 08:36 AM
Emma waz uppss??

onyin....which pic be this again i no they understand u again oooo.. Grin
No mind onyin, she dey try show us say dem paitn her corridor white colour, tel am say we don see am. she fit change the pic now!!!! lmao, by the way the pic fine small sha!!!!
Posted: at 11-02-2009 01:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 11-02-2009 08:00 AM (15 years ago)
(f)
shuo!! dgreat why e day pain u say i change my pix na... no be ma own ??
abi na crime to change pix... see me wahala oo...
Posted: at 11-02-2009 08:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 08:32 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 01:13 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 11-02-2009 12:07 AM
Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 08:36 AM
Emma waz uppss??

onyin....which pic be this again i no they understand u again oooo.. Grin
No mind onyin, she dey try show us say dem paitn her corridor white colour, tel am say we don see am. she fit change the pic now!!!! lmao, by the way the pic fine small sha!!!!
hmmm onyin u sure say no b rezi psykolomental clinic b dat,wait mak i ask u who com c u 4 there sori i mean who u go c 4there wey u come use d wal pose tak pix?

Posted: at 11-02-2009 08:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 11-02-2009 08:52 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 08:00 AM
shuo!! dgreat why e day pain u say i change my pix na... no be ma own ??
abi na crime to change pix... see me wahala oo...
Chei! Onyin, sake of say i make comments for ur picture, na him dey make u voke like dis?Huh?? kai! make i go come back, see you lata!
Posted: at 11-02-2009 08:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. EFCC Boss, Olukoyede Faces Visa Ban Threat Over Yahaya Bello's Case

  2. UK-based Nigerian G@y Man Laments How Family Pressures Him To Marry A Woman Despite His Status

  3. I Vow To Keep Trolling Actress Bimbo Ademoye - Actor Deyemi Okanlawon Reveals Why

  4. Your First Salary Belong To Your Father For His Blessings Not to Your Pastor - Kanayo O. Kanayo

  5. Moses Bliss Reacts After A Troll Bashes Him For Allowing His Wife Preach Whenever They Go For

  6. Brickhall School And Ovoke Family Issue Press Statement After Burial Of 4 Year Old

  7. One Shot As Soldiers Break Out Of Their Cells To Protest Poor Welfare In Sokoto

  8. Reaction As Davido Likes Tweet Calling Samklef A ‘Fool At 40’

  9. Singer, Fireboy Dismisses Rumour Of Rivalry With His Colleague, Asake

  10. Fulham v Manchester City: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  11. Manchester United v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  12. Nottingham v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  2. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  3. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe

  4. Suspected Sextortion Blackmailer, Olamide Made £2m Vows To Release Embarrassing PIC/VID Of Boys

  5. Mercy Johnson Was With us in The Boat - Survivor of Boat Accident That Killed Jnr Pope Reveals

  6. Late Buhari Oloto's Wife, Alhaja Alimotu Sadia Oloto a.k.a IYA OYO Is Dead

  7. Nigerians React To Tinubu-Led Administration’s Cybersecurity Levy

  8. CBN Extends Suspension of Charges on Cash Deposits

  9. If I Buy You A Flight Ticket, Am I Suppose To Tell You To Wear Seat Belt – Adanma Luke Attacks

  10. Reactions As Mohbad’s Father Completes Renovation Of Family House In Ekiti State


TOP MEMBERS: