femaadinho at 1-02-2009 12:33 AM (16 years ago) (m) leave us alone Posted: at 1-02-2009 12:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey happen here Posted: at 1-02-2009 08:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 08:53 AM (16 years ago) (m) emma dey jealous Posted: at 1-02-2009 08:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-02-2009 04:38 PM (16 years ago) (m) nigerians no dey the ship? Posted: at 1-02-2009 04:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 09:29 PM (16 years ago) (m) dem no get d money Posted: at 1-02-2009 09:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey happen here  u wan tell me say u know no watin day happen.. Posted: at 2-02-2009 12:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ahh! emma.. emmaa... why u no fit comot eye... ?? Posted: at 2-02-2009 10:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 03:19 PM (16 years ago) (m) dem no get d money
for your side? cos my grandpa and grandma flex the ship oh. only say dem no die for the wreck. PRAISE GOD! Posted: at 2-02-2009 03:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
dem no get d money
for your side? cos my grandpa and grandma flex the ship oh. only say dem no die for the wreck. PRAISE GOD! na them be the titanic na... Posted: at 2-02-2009 07:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hhhhhhhhhhhhhhhaaaaaaaaaa welcome backkkkkkkkkk...how every every... Posted: at 2-02-2009 08:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ahh! emma.. emmaa... why u no fit comot eye... ??
why i go comot eye na..way una wan corrupt person 4 here Posted: at 2-02-2009 08:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if ur eye go lead u into temptation make u pluk am comot na... Posted: at 3-02-2009 03:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 3-02-2009 03:13 PM (16 years ago) (m) says who? Posted: at 3-02-2009 03:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if ur eye go lead u into temptation make u pluk am comot na...
Onyin wetin hapen na? Gini ki cho??? Posted: at 3-02-2009 04:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 3-02-2009 06:23 PM (16 years ago) (m) dem no get d money
for your side? cos my grandpa and grandma flex the ship oh. only say dem no die for the wreck. PRAISE GOD! na them be the titanic na... smart babe. you know book well well Posted: at 3-02-2009 06:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
A1!!! no be so? Posted: at 3-02-2009 09:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 3-02-2009 09:44 PM (16 years ago) (m) passing
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 3-02-2009 09:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
passing
no come back oooo.. Posted: at 3-02-2009 11:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 3-02-2009 11:04 PM (16 years ago) (m) u get sit for me?
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 3-02-2009 11:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |