Posted: at | |
Quote from: Pires07 on 3-02-2009 09:44 PM passing make u just dey pass dey go!!!!
| |||||
Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 09:38 AM Quote from: Pires07 on 3-02-2009 09:44 PM passing make u just dey pass dey go!!!!...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
dgreat dat man for d lader dey paint ya house 4 valentine runs Reply![]()
| |||||
degreat, u b like 1 oba Reply
| |||||
WELL, UHN! I NO FIT SHOUT ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
if seniors de talk no put mouth Reply
| |||||
Quote from: Pires07 on 4-02-2009 09:41 AM Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 09:38 AM Quote from: Pires07 on 3-02-2009 09:44 PM passing make u just dey pass dey go!!!!
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:36 AM dgreat dat man for d lader dey paint ya house 4 valentine runs No be so jare Onyin, I wan contest for position of Oba fr my village na him i go hire oyinbo hang my banner dem for know say Kabila No be Mobutu!!!! Pirez I dey feel you,thanks Even to you Size1, u too make sense! but for Rezi, Rezi, I cal u again Rezi!!! I no wan talk, you think say I be you? wey u go put picture of.........wetin be that sef? I no even know wetin u put whether na rabbit abi na fowl abi na spirit. Take time oh!!!! or else!!!!!!!!!!!!! ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 03:30 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:36 AM dgreat dat man for d lader dey paint ya house 4 valentine runs No be so jare Onyin, I wan contest for position of Oba fr my village na him i go hire oyinbo hang my banner dem for know say Kabila No be Mobutu!!!! Pirez I dey feel you,thanks Even to you Size1, u too make sense! but for Rezi, Rezi, I cal u again Rezi!!! I no wan talk, you think say I be you? wey u go put picture of.........wetin be that sef? I no even know wetin u put whether na rabbit abi na fowl abi na spirit. Take time oh!!!! or else!!!!!!!!!!!!! ![]() watin happen btw u and him na?
| |||||
If Titanic sink today, President Obama will hold Osama responsible. The names look alike. Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 4-02-2009 06:19 PM Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 03:30 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:36 AM dgreat dat man for d lader dey paint ya house 4 valentine runs No be so jare Onyin, I wan contest for position of Oba fr my village na him i go hire oyinbo hang my banner dem for know say Kabila No be Mobutu!!!! Pirez I dey feel you,thanks Even to you Size1, u too make sense! but for Rezi, Rezi, I cal u again Rezi!!! I no wan talk, you think say I be you? wey u go put picture of.........wetin be that sef? I no even know wetin u put whether na rabbit abi na fowl abi na spirit. Take time oh!!!! or else!!!!!!!!!!!!! ![]() watin happen btw u and him na?
| |||||
Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 08:01 PM Quote from: Emmanuel4christ on 4-02-2009 06:19 PM Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 03:30 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 11:36 AM dgreat dat man for d lader dey paint ya house 4 valentine runs No be so jare Onyin, I wan contest for position of Oba fr my village na him i go hire oyinbo hang my banner dem for know say Kabila No be Mobutu!!!! Pirez I dey feel you,thanks Even to you Size1, u too make sense! but for Rezi, Rezi, I cal u again Rezi!!! I no wan talk, you think say I be you? wey u go put picture of.........wetin be that sef? I no even know wetin u put whether na rabbit abi na fowl abi na spirit. Take time oh!!!! or else!!!!!!!!!!!!! ![]() watin happen btw u and him na? lol..ok na for where u snap am talk true oooo.. ![]()
| |||||
Quote from: bishop77 on 4-02-2009 07:46 PM If Titanic sink today, President Obama will hold Osama responsible. The names look alike. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 06:43 AM Quote from: bishop77 on 4-02-2009 07:46 PM If Titanic sink today, President Obama will hold Osama responsible. The names look alike. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 5-02-2009 09:00 AM Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 06:43 AM Quote from: bishop77 on 4-02-2009 07:46 PM If Titanic sink today, President Obama will hold Osama responsible. The names look alike. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
wetin kon dey make all of una dey sun teeth for here na? Reply
| |||||
na greatest na.. Reply![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 8-02-2009 10:40 PM na greatest na.. hmmm....![]() U dey sure say no b psykolomental? Be the change u want 2 c in d WORLD
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest