slim_pikin at 25-02-2012 12:20 PM (12 years ago) (m) Notin special about d this girl just because she dey yankee no make her too fine like that...to say d truth she no fine pass our ini edo or some of our clean and responsible girls here..na because of say she be flavour girl and she dey yankee and d video sef no follow road..make flavour wear wrapper well well because dis girl eye never come down to settle down well well... Bros ebi lyk say na u be dat ma twin broda wey i dey, u don talk everytin wey i want talk. Posted: at 25-02-2012 12:20 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
floxyuche at 25-02-2012 01:21 PM (12 years ago) (f) But dis babe no fine oooooooooo Posted: at 25-02-2012 01:21 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
odd1 at 25-02-2012 01:29 PM (12 years ago) (m) @slim_pikin..na true talk i talk my main man..abi na lie ...dis girl eye be like thief man touch !!! Posted: at 25-02-2012 01:29 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
orapo at 25-02-2012 01:52 PM (12 years ago) (m) ahhh i have always imagined his girl friends to be heavier Posted: at 25-02-2012 01:52 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
lertipha at 25-02-2012 02:08 PM (12 years ago) (f) Why u open mouth n eye na.. Posted: at 25-02-2012 02:08 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cy4sure at 25-02-2012 02:55 PM (12 years ago) (m) Abeg the girl make sence..........................flavour carry goooooooooooooooooo no look back ife nile ga eme there. Posted: at 25-02-2012 02:55 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ayredeemer at 25-02-2012 02:59 PM (12 years ago) (m) Na tic for tac.. both of em have something to offer.. Beverly enter d industry through d influence of Flavor and Flavor do 9ice too by get Yankee..resident  ahahaha Posted: at 25-02-2012 02:59 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
MacDaniel at 25-02-2012 03:11 PM (12 years ago) (m) she fine but she dull....PRETTY DULLARD Posted: at 25-02-2012 03:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DrSoba at 25-02-2012 03:42 PM (12 years ago) (m) wtf have you seen my wife? then you will have a rethink about this girl ............ shhhhhhhhhhhhh Posted: at 25-02-2012 03:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beacky at 25-02-2012 03:44 PM (12 years ago) (f) Passing Posted: at 25-02-2012 03:44 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Aknankanan at 25-02-2012 04:24 PM (12 years ago) (m) nice legs,sexy body shape,the back side aint that scary,the front side is normal,well,not bad! Posted: at 25-02-2012 04:24 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
simon4real at 25-02-2012 04:33 PM (12 years ago) (m) passing by Posted: at 25-02-2012 04:33 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 25-02-2012 04:42 PM (12 years ago) (m) This one na original Ukwu nwa babi,ajari paw paw, achiku rege Kpom Kpom,ashawo awusha,ashawo,awasha kpom kpom eh eh eh eh Kpom kpom. Posted: at 25-02-2012 04:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iykewifey at 25-02-2012 04:57 PM (12 years ago) (f) Passing Posted: at 25-02-2012 04:57 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
interpo77 at 25-02-2012 06:38 PM (12 years ago) (m) if they both wishwell to themselves, i then concour guud luck Posted: at 25-02-2012 06:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 25-02-2012 08:04 PM (12 years ago) (f) seen
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 25-02-2012 08:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Rapunzela at 25-02-2012 08:25 PM (12 years ago) (f) wetin be dis, she dey try to strip dance or which one she dey do. fine gal but stiff body... Posted: at 25-02-2012 08:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
estilizo at 25-02-2012 08:37 PM (12 years ago) (f) cute gurl
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 25-02-2012 08:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Why u open mouth n eye na..
cos u look......... and flavor babe  : Posted: at 25-02-2012 08:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ZION7ZION at 25-02-2012 09:16 PM (12 years ago) (m) nice legs,sexy body shape,the back side aint that scary,the front side is normal,well,not bad!  Professor in Womanology, dis your Analysis might help some guys in biology class Posted: at 25-02-2012 09:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |