Posted: at | |
| ||||||
Congrats. I wish it work o. Hmmmmm.... Reply
| ||||||
flavour go soon tap all d flavours 4 her engine room finish Reply![]() ![]() ![]()
| ||||||
so? Reply
| ||||||
Quote from: mkpume22 on 25-02-2012 01:47 AM flavour go soon tap all d flavours 4 her engine room finish ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: AriyaToday on 25-02-2012 12:51 AM I have come across a lot of demeaning stories about Beverly Ngozi Ukaegbu. I just hope Flavour has done the right thing. I wish them the best. www.twitter.com/ariyatoday Quote from: chisompeter on 25-02-2012 01:09 AM nonsense........make she go act porn.......why displaying on you tube ...wife material my foot Flavor if u marry this one,anything wey happen to you,make u no call me oohh.This one good but for some kind purpose( ehh hee,the other purpose),no bi that purpose wey u carry for mind. This one wey dey display chaki chan 4 vidoe if una con born pikin una pikin go turn to Jet Lee,Jun jin chin qim. When Musician marry club girl,their children go be dancing Floor , dancing hall,club bouncer's and bar man give one more bottle,ina apu ara there! Flavor as i dey see this one,na only to dress naked and half naked go dey hungry am all the time and a time go reach when you no go fit bear am again and that time problem go start. After all the whole ashawo,ashawo,ashiii,waka waka baby,chuku chukuwu baby,umu nwanyi ana epighari e buru gbagoo,e buru gbadaa, wey u sing for all ur music,you ended up engaging to one as furture wife! In fact i go tell ur papa,and i go tell your mama,and i go tell them Say............................................................ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wey my back up singers,make una finish the song sharp sharp,make i go smoke i dey come eh! make i go smoke for the next track
| ||||||
how i wish, i can only kiss this girl before flavor marry her, but no time. Reply
| ||||||
Quote from: wisewisdom on 25-02-2012 02:49 AM how i wish, i can only kiss this girl before flavor marry her, but no time. If time no dey,try chance
| ||||||
| ||||||
Flavor After all the whole ReplyNwa bebi nyem ife gi,Nwa bebi nyem ife gi, Kpankorokpa kpankorokpa, ajaripawpaw ajaripawpaw , ukwu nwa bebi ukwu nwa bebi , achiku rege achiku rege , kpom kpom,kpom kpom ashawo,ashawo,ashawo, aswusha awusha, ashii, ashiii, waka waka baby,chuku chuku baby, umu nwanyi ana epighari e buru gbagoo,e buru gbadaa, wey u sing for all ur music,you ended up engaging to one as future wife! In fact i go tell ur papa,and i go tell your mama,and i go tell them Say.............................. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Make i go smoke egbo,if i come back i finish the chorus!!!!! or somebody fit continue from where i stop dey do am small small,i dey come !
| ||||||
Quote from: bigbenjy on 25-02-2012 03:16 AM Borda this area na Flavor get am no bi Gadafi ooo .Find Gadafi territory put this shit.
| ||||||
WE THANK GOD FOR EVERYTHING THAT HAPPENS, AND IF YOU HAVE THE BEST WIFE CAST THE FIRST STONE, NO BE YOUR WIFE I SEE FOR JULIENA HOTEL FOR KIRIKIRI, WERE SHE THEY GIVE AND TAKE TO FEED YOU AND YOUR KIDS, NO BE YOU. Reply
| ||||||
Taaaaa,The girl na confirm okuko igbo,see where she go climb..Nabania..u be fine dude and upon all the waka waka wey you done waka even the time we come Malay one sweet beach well equip with material thing,car,cash,good profile dey shade tears for you,wetin make u go carry this force me make i be beyonce,men think well and know if it is with ur clear eye,shine ur eyes. Reply
| ||||||
my brother flavour,,,your own done kpene..is this how you go..this girl is hot like fire.mean looking at her.the ways she dance...hmmmm.wahala dey ooo....she fit be kezaya Reply
| ||||||
my brother.your own done finished with this kind girl as a wife.she is kezaya by mean looking at her. Reply
| ||||||
Flavor i wish you the best.... you know what you want. If e dey pain me, make i go marry my own, so do others that call her names. After all na wetin go give person happiness for life e go marry. Your choice fit no be people own,( Man wey marry retired Ashawo get long life and happiness better pass virgin wey go hang your mind for up with high blood pressure come die young. Carry on Flavor Reply
| ||||||
I SEE. Reply
| ||||||
Congratulobia ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| ||||||
hmmmm Nabania bcareful ooooo this girl go finish u ooooo Reply
| ||||||
Juicy??? Reply![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech