Posted: at | |
Quote from: mitaly002 on 24-02-2012 11:50 PM the girl nor bad one day! but why she nor dance flavour music., this girl p**sy go deep sha! Wetin concern u with dat?
| |||||
I came i saw i wonder why this is news and i pass ReplyI'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!!
| |||||
na una sabi Reply![]() ![]()
| |||||
Notin special about d this girl just because she dey yankee no make her too fine like that...to say d truth she no fine pass our ini edo or some of our clean and responsible girls here..na because of say she be flavour girl and she dey yankee and d video sef no follow road..make flavour wear wrapper well well because dis girl eye never come down to settle down well well...i wish dem goodluck sha !! Reply
| |||||
:'( Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
i pity flavor if she marry dat gurl Reply
| |||||
9yce 1.. Reply
| |||||
i go talk d truth, Flavor dis one no follow at all look for another one. but if you like her dat way carry go na ur choice Reply
| |||||
i was supposed to click on the other post, i don't know how i landed on this post.......anyway shaa, let me keep moving. Replyfcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his
| |||||
Quote from: Adaokila on 24-02-2012 11:41 PM Na your type boko haram dey find. No let them catch you oooo no mind am,make dey catch am as dey go catch u one day.
| |||||
I wish una good lock sha. Reply
| |||||
Hmmm Reply
| |||||
I go cry if flavor catch that thing true true from this girl ooo..choi flavor is one of my favorite artiste no end ur life this oo bros. Reply
| |||||
good to see that ok Reply
| |||||
flavor don carry american trouble..not this one oooo,,my brother..americana for that matter..ok.oooooo...lets see.. Reply
| |||||
Quote from: lertipha on 25-02-2012 10:46 AM I go cry if flavor catch that thing true true from this girl ooo..choi flavor is one of my favorite artiste no end ur life this oo bros. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 25-02-2012 03:19 AM Flavor After all the whole bros so u sef dey bolw that thing...i mean ..wise man food nahhh Nwa bebi nyem ife gi,Nwa bebi nyem ife gi, Kpankorokpa kpankorokpa, ajaripawpaw ajaripawpaw , ukwu nwa bebi ukwu nwa bebi , achiku rege achiku rege , kpom kpom,kpom kpom ashawo,ashawo,ashawo, aswusha awusha, ashii, ashiii, waka waka baby,chuku chuku baby, umu nwanyi ana epighari e buru gbagoo,e buru gbadaa, wey u sing for all ur music,you ended up engaging to one as future wife! In fact i go tell ur papa,and i go tell your mama,and i go tell them Say.............................. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Make i go smoke egbo,if i come back i finish the chorus!!!!! or somebody fit continue from where i stop dey do am small small,i dey come ! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Fine girl Reply
| |||||
cool Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
enjoy guy! Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)