




[attachment deleted by admin]
Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() [attachment deleted by admin]
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 10:02 AM click to open and let's play...wow!!! ur mates dey find money,u dey find persn 2 play wit abi,wel i tink say Kido dey availableError![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Security Error: network access is not permitted. Please check the security setting Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
where u sef don find d money reach?? na 4 this forum u kom find money... heheee! oyo for u... maga no dey 4 naija pals fun forum... try d next door... Replyno worry ya sef cuz i know say ya komputer no go fit download am.. except e go download am for 3 workings days
| |||||
kia!!! ....I know say all of una go download am save 4 una pc...anybody wey i come em house come see am i go jail am 2 yrs for theifry with hard labour Reply
| |||||
Onyin u re a bad girl imagine dat. did u write d guy? Reply
| |||||
onyin na whaoo lol Replythe thing self don corrupt.
| |||||
Quote from: Doshe on 4-02-2009 04:44 PM Onyin u re a bad girl imagine dat. did u write d guy? write which guy ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 4-02-2009 05:04 PM onyin na whaoo lol the thing self don corrupt. wetin don corrupt sure una don down load am or una just dey reply wthout seeing it.. u and doshe una replies dey off... dont understand
| |||||
u know say as i see am i shock i con take the feater touch the most inportant place.. Reply![]()
| |||||
play wit whu?? Replyu?? 2.0.
| |||||
doshe i dont see anything wrong in dat clip ok... it's just fun and to educate u... it's not easy to get it done in excel work sheet... if u are computer literate...i suppose u should have asked how it is was acheived... Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 4-02-2009 07:28 PM u know say as i see am i shock i con take the feater touch the most inportant place.. ![]() ok tru tru u really played well... ![]() ![]()
| |||||
onyi she no gree play with me ohh. wetin i go do? Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 4-02-2009 07:50 PM onyi she no gree play with me ohh. wetin i go do? lol go find stick shook am u go see say she go respond to u.. ![]()
| |||||
why she no dey comot am finish Reply
| |||||
lol... ogunfunmi u sef wey be gurl... wetin u go dey touch am that side na?... shuo! Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 4-02-2009 08:14 PM Quote from: rezimero on 4-02-2009 07:50 PM onyi she no gree play with me ohh. wetin i go do? lol go find stick shook am u go see say she go respond to u.. ![]() Emma hope sey u never chook am for wrong place wound am oo... u too like chooku chooku ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 05:07 AM Quote from: Emmanuel4christ on 4-02-2009 08:14 PM Quote from: rezimero on 4-02-2009 07:50 PM onyi she no gree play with me ohh. wetin i go do? lol go find stick shook am u go see say she go respond to u.. ![]() Emma hope sey u never chook am for wrong place wound am oo... u too like chooku chooku ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Toks-E on 4-02-2009 07:33 PM play wit whu?? abeg help me ask ha agaio o,i don tel am b4 say she don dey ..... u?? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Onyi i mean say did u write dat game. ReplyI don play d game bt she no wan do wetin i want make she do, y u no put dat part 4 d game. Anytin u tink na u sabi ohhhhhhhhhhh.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)