onyi she no gree play with me ohh. wetin i go do?
lol go find stick shook am u go see say she go respond to u..  Emma hope sey u never chook am for wrong place wound am oo... u too like chooku chooku  Ehn ehn! emma God don catch you! so u dey like chooku chooku? this is my verdict!!!!! Carry your load and deport yourself back to Naija, na! na! na! I go give you one room for my house and i go dey arrange chooku chooku for yo every nite for the rest of your days on earth!!!!!! I RISE!!!! lol...i reject that one by fire by force..but wait how many u go they carry give me.. Posted: at 5-02-2009 05:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 05:54 PM (16 years ago) (m) passing Posted: at 5-02-2009 05:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 05:56 PM (16 years ago) (m) Hmm
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 05:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onyi i mean say did u write dat game. I don play d game bt she no wan do wetin i want make she do, y u no put dat part 4 d game. Anytin u tink na u sabi ohhhhhhhhhhh.
wetin u wan make e do... huh? u wan leave play dey find anoda ting...hmmm! u wey i tink say u be innocent..lol Posted: at 7-02-2009 04:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
play wit whu??
u??
abeg help me ask ha agaio o,i don tel am b4 say she don dey ..... don dey do wetin?? Gwhy...Gwhy...Gwhyyyyyyyyyy...how many times i call u...heeehhn... Posted: at 7-02-2009 05:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 7-02-2009 07:59 AM (16 years ago) (m) play wit whu??
u??
abeg help me ask ha agaio o,i don tel am b4 say she don dey ..... don dey do wetin?? Gwhy...Gwhy...Gwhyyyyyyyyyy...how many times i call u...heeehhn... cal me?Wetin u suppose talk b say hw many times i type ur name,abi them dey cal persn 4 here cs me no see ur voice o
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 07:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na call bcos as u dey read u dey call for ur mind...or u be robot? Posted: at 7-02-2009 03:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 7-02-2009 03:49 PM (16 years ago) (m) na call bcos as u dey read u dey call for ur mind...or u be robot?
ok i don hear, do am again mak i c weda i go hear.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 03:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
do wetin ?? Posted: at 7-02-2009 05:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 7-02-2009 07:24 PM (16 years ago) (m) do wetin ??
u dey ask me?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 07:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 7-02-2009 11:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dinho4lyf at 17-03-2009 06:25 PM (16 years ago) (m) who knows Posted: at 17-03-2009 06:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 19-03-2009 07:16 AM (16 years ago) (f) D GIRL SELF DEY LIKE AM DEM TOUCH AM 4.....SHE DEY LAUGH,MUMU BUT KINDA FUN Posted: at 19-03-2009 07:16 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 07:25 AM (16 years ago) (m) who go touch me Posted: at 19-03-2009 07:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 19-03-2009 07:26 AM (16 years ago) (f) U DEY ASK ME...DO AS D GIRL DO OK LAY URSELD DOWN THEN... Posted: at 19-03-2009 07:26 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 07:27 AM (16 years ago) (m) com my front na.... Posted: at 19-03-2009 07:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 19-03-2009 07:28 AM (16 years ago) (f) EWWWW NEVER Posted: at 19-03-2009 07:28 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 07:29 AM (16 years ago) (m) y..i taugh u wanna play with me Posted: at 19-03-2009 07:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 19-03-2009 07:36 AM (16 years ago) (f) NOOOOOOOOOOOOOO,I SAID NEVER Posted: at 19-03-2009 07:36 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 19-03-2009 07:15 PM (16 years ago) (m) CHIE... Posted: at 19-03-2009 07:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |