NEPA (Page 2)

Date: 04-02-2009 3:04 pm (16 years ago) | Author: Rendrix Berepele
1 [2] 3 4 5 6
- Doshe at 9-02-2009 12:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  6-02-2009 06:06 PM
Quote from: kido123 on  6-02-2009 04:55 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  6-02-2009 04:49 PM
Quote from: rezimero on  6-02-2009 01:20 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 07:43 PM
hhhhaaaa 40 days too much oooo i no go con eat for 40 days..Grin
you no want make doshe problem solve?
inshort na u suppose lead us for the prayers ohhhh

DOSHE doshe..come knee down 4 here oooo... Grin

All of una no well na una nid prayers cos na candle light una dey NEPA don 4get una.



pastor emma, where ur church dey na?... Grin

i no be pastor i look like one..na razi tell me say make i lead the prayer.. Grin
Posted: at 9-02-2009 12:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 9-02-2009 12:30 PM (16 years ago)
(f)
Emma church dey near lekki beach...na white wey doshe go wear
and im go scrape all im bear bear ... sorry i mean hair for head ooh...only
Posted: at 9-02-2009 12:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 9-02-2009 12:38 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 12:30 PM
Emma church dey near lekki beach...na white wey doshe go wear
and im go scrape all im bear bear ... sorry i mean hair for head ooh...only



which bia bia na?.... Grin
Posted: at 9-02-2009 12:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 10-02-2009 01:50 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 12:30 PM
Emma church dey near lekki beach...na white wey doshe go wear
and im go scrape all im bear bear ... sorry i mean hair for head ooh...only


onyin...lol..no be only that one in go scrape oh in go scrape every every so that the prayer go go...smoothly Grin Grin
Posted: at 10-02-2009 01:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 10-02-2009 03:26 PM (16 years ago)
(m)
Even Onyi u support make dem shave my bia bia i mean my hair off abi? no worry i go do u back.
Posted: at 10-02-2009 03:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 10-02-2009 03:36 PM (16 years ago)
(m)
chey wetin u wan do, doshe
Posted: at 10-02-2009 03:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 10-02-2009 03:41 PM (16 years ago)
(m)
doshe kolo don too ripe, so we get remove every every
Posted: at 10-02-2009 03:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 10-02-2009 05:33 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 10-02-2009 03:36 PM
chey wetin u wan do, doshe

help me ask am o
Posted: at 10-02-2009 05:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-02-2009 06:46 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:41 PM
doshe kolo don too ripe, so we get remove every every

kiaa.. rezi u no dey pity am.. u no know say if u remove every every kpata kpata cold go enter em belle...
Posted: at 10-02-2009 06:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 11-02-2009 01:22 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 06:46 PM
Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:41 PM
doshe kolo don too ripe, so we get remove every every

kiaa.. rezi u no dey pity am.. u no know say if u remove every every kpata kpata cold go enter em belle...

lol...and we go giv am something way go keep am worm..Grin..no be cloth ooo.. Wink Wink
Posted: at 11-02-2009 01:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 12-02-2009 03:56 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 11-02-2009 01:22 AM
Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 06:46 PM
Quote from: rezimero on 10-02-2009 03:41 PM
doshe kolo don too ripe, so we get remove every every

kiaa.. rezi u no dey pity am.. u no know say if u remove every every kpata kpata cold go enter em belle...

lol...and we go giv am something way go keep am worm..Grin..no be cloth ooo.. Wink Wink

I go allow una shave every evry provided Onyi go stand by me 24/7
Posted: at 12-02-2009 03:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 12-02-2009 04:48 PM (16 years ago)
(m)
Ah ah! u don overcraze? wetin onyin go stand with u 24/7 for? na she be yah mama? u no go find yah mama go front? ewu kolomental!!!
Posted: at 12-02-2009 04:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-02-2009 08:07 PM (16 years ago)
(m)
I don dey suspect dis doshe 4 onyin mata o.

Posted: at 12-02-2009 08:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-02-2009 08:09 PM (16 years ago)
(m)
I don dey suspect dis doshe 4 onyin mata o.
No wonder im dey defend her right front n centre ewu.

Posted: at 12-02-2009 08:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 13-02-2009 02:05 PM (16 years ago)
(m)
why be  say na onyin matter una they take do topic una no see other chick 4 here na she be the  only chick 4 here..na whaoo..

small time now she go they spack like tunder!!!!!...4 una..Grin
Posted: at 13-02-2009 02:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-02-2009 02:11 PM (16 years ago)
(m)
Who dey spark? N na 4 who d person dey spark?

Posted: at 13-02-2009 02:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 13-02-2009 02:20 PM (16 years ago)
(m)
i wonder.... Shocked Shocked
Posted: at 13-02-2009 02:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 14-02-2009 09:39 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 04:48 PM
Ah ah! u don overcraze? wetin onyin go stand with u 24/7 for? na she be yah mama? u no go find yah mama go front? ewu kolomental!!!

Dgreat welcome 2 d club Gwhy don initiate u into d club.
Posted: at 14-02-2009 09:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 14-02-2009 09:48 AM (16 years ago)
(f)
 Lips Sealed

Posted: at 14-02-2009 09:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 15-02-2009 03:30 PM (16 years ago)
(m)
passing
Posted: at 15-02-2009 03:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions