Posted: at | |
| |||||
Infact they deserve it Reply![]() ![]()
| |||||
o boy nobi small thing mad man want to travel by all means una for let am go...becos naija tire d mad man...i beg ooooo Reply
| |||||
Naija, which style una fit allow person do, person go for visa, ,una no give. buy ticket, una give am fake. make he use mad man style waka now, bad belle no go gree. i sure say no be my man first time to dey travel with mad man swaga. with that style if you arrive for australia, na automatic employment for psychia cos na international madness. Naija make una board our brother ooooooooooo. before they go bomb am. Reply
| |||||
Even, mad man want 2 out of diz country............ Reply
| |||||
Quote from: Idbabe on 6-03-2012 09:36 AM The man no mad at all, na him style to take run away from the country since everything don turn yagayaga and he no fit carry cocaine, so he come pretend say madness catch am u have a point there
| |||||
He was going for medical check up,pls let him go a beg Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Pass Reply
| |||||
Prank Reply
| |||||
THOSE 9JIA AIRPORT WORKERS NEED TO KILL NOT EVEN BEAT Reply
| |||||
naija nor get security, common mad man take naija security shine. e clear say our olopa dem be olofofo na Reply
| |||||
wonderful Reply
| |||||
Quote from: verah on 6-03-2012 09:46 AM hahhahah the man is nt a madman naija don tire am.... eeya lmfao................... hhhhahhahahahahah wonders shall never end........cant just stop laughin ........notin dey naija now.. even if na to dey wash dead body fr yankee people lik that will gladly do it I beg, which certificate pple get way go permit dem wash dead body for yankee.... naija pple just dey tell lies upon lies say dey dey wash dead body for yankee as even oyibo man no get sense.... many nigerians living in oversea no get certificate for dat but yet dey dey deceive pple dey go say na dead body dey wash here. Lies no go finish from their mouth.
| |||||
Ol boy, no be small tin o. Make dem allow d correct man taste Europe now, cos a mad man shld runs twds a burnng fire, and not twds an aircratf's aile. Reply
| |||||
Funny Reply
| |||||
yes Reply
| |||||
hahahahahah, this is really funny. poster na who tell u say this man di kolo? e di use na sense for travel Reply
| |||||
Stop posting what is not true. The man was arrested by policemen and avsec at mmia at the gate of the departure hall where cars drop travelling passanger at the brigde for behaving a suspicious manner and he wantee to resirt arrest and he naked himself. The idiot was taken to tango city where he was interogated by both police and sss officer. I work at the airport and thats not what happen. So dnt spoil our country with ur stupid post. Reply
| |||||
Make una allow him na Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)